On Form Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro]

Whoever carry my Backwood, bring am out

Whoever carries my Backwood, bring it out

See Backwood for here, baba

See Backwood here, baba

Come, make una no omila my Lord, oh

Come, let them not disturb my Lord, oh

Bring am, my Lord, na hin be this

Bring it, my Lord, this is it

Make e dey my possession

Let it be in my possession

No shii

No lie



[Verse 1]

Mm-mm (Gba bĂ­, mĂĄ gba báșč)

Mm-mm (Take it like that, don’t take it like that)

O lọ jĂŹnĂ , Ăł tĂșn lọ far, mm-mm

You go far, you also go far, mm-mm

And e no pass through Muritala (Mm-mm)

And it doesn’t pass through Muritala (Mm-mm)

No carry me for mind (Mm-mm)

Don’t carry me in mind (Mm-mm)

I step in the name of love, oh-woah, woah-oh

I step in the name of love, oh-woah, woah-oh

But nowadays, oh-oh

But nowadays, oh-oh

Tell them what they like to hear, oh-oh-oh

Tell them what they like to hear, oh-oh-oh

E shock dem as dem see me

It shocks them when they see me



[Pre-Chorus]

ÀnĂ­ mi Ăł gba wĂĄjĂș wọlĂ©, mo fáșč́ gbĂ© wo (GbĂ© wo)

Indeed I won’t go in front, I want to lift you (Lift you)

Gba waju wọlĂ©, mo fe gbĂ© wo (GbĂ© wo)

Go in front, I want to lift you (Lift you)

Mm-oh, error (Error)

Mm-oh, error (Error)

Mi Ăł gba wĂĄjĂș wọlĂ©, mo fáșč́ gbĂ© wo (GbĂ© wo)

I won’t go in front, I want to lift you (Lift you)

Gba waju wọ—, gba waju wọ—, gbĂ© wo (GbĂ© wo)

Go in front—, go in front—, lift you (Lift you)

Gba waju wọ—, gbĂ©-gbĂ©-gbĂ© wo

Go in front—, go-go-go lift you



[Chorus]

Ah, e no go tire me

Ah, it won’t tire me

Ah-ah, nothing we never see

Ah-ah, nothing we haven't seen

No dey fara si

Don’t be stubborn

Person t'oba wu, k'obe

Person that is dead, let it be

O lọ finally, I'm on form

You finally went, I’m on form



[Interlude]

Gba bĂ­, mĂĄ gba báșč

Take it like that, don’t take it like that

Gba báșč, mĂĄ gba bi

Take it like that, don’t take it like that

Gba bĂ­, mĂĄ gba báșč

Take it like that, don’t take it like that

Gba báșč, mĂĄ gba bi

Take it like that, don’t take it like that



[Verse 2]

If I hear, if I hear say I complain (L'Eko)

If I hear, if I hear that I complain (In Lagos)

When I'm rocking, I'm rocking your body (Body, oh)

When I’m rocking, I’m rocking your body (Body, oh)

Sorry, coming from a long range

Sorry, coming from a long range

And as always, I'll be loving

And as always, I’ll be loving

Anytime you holla mĐ”, I'm early (Early)

Anytime you holler at me, I’m early (Early)

I'll be lifting early

I’ll be lifting early

áčąĐ” ri, oh-oh, áčŁe ri (áčąe ri, oh)

Can you see, oh-oh, can you see (Can you see, oh)

áčąe rĂ­, oh-oh, áčŁe ri

Can you see, oh-oh, can you see

(L'Eko, won ni o l'ole)

(In Lagos, they say you have no shame)



[Pre-Chorus]

ÀnĂ­ mi Ăł gba wĂĄjĂș wọlĂ©, mo fáșč́ gbĂ© wo (GbĂ© wo)

Indeed I won’t go in front, I want to lift you (Lift you)

Gba waju wọlĂ©, mo fe gbĂ© wo (GbĂ© wo)

Go in front, I want to lift you (Lift you)

Mm-oh, error (Error)

Mm-oh, error (Error)

Mi Ăł gba wĂĄjĂș wọlĂ©, mo fáșč́ gbĂ© wo (GbĂ© wo)

I won’t go in front, I want to lift you (Lift you)

Gba waju wọ—, gba waju wọ—, gbĂ© wo (GbĂ© wo)

Go in front—, go in front—, lift you (Lift you)

Gba waju wọ—, gbĂ©-gbĂ©-gbĂ© wo

Go in front—, go-go-go lift you



[Chorus]

Ah, e no go tire me

Ah, it won’t tire me

Ah-ah, nothing we never see

Ah-ah, nothing we haven't seen

No dey fara si

Don’t be stubborn

Person t'oba wu, k'obe

Person that is dead, let it be

O lọ finally, I'm on form

You finally went, I’m on form



[Verse 3]

I no dey too quick to talk, oh, oh

I’m not too quick to talk, oh, oh

No be talkative like that, woah-woah-woah

I’m not talkative like that, woah-woah-woah

I disguise my opolo, oh, oh

I disguise my head, oh, oh

Make them no see me at all

So they don’t see me at all

No trust man, oh, not even my shadow, oh

Don’t trust man, oh, not even my shadow, oh

Knack am jejely nonstop, woah-woah-woah

Hit it gently nonstop, woah-woah-woah

This industry won shame me, uh-mm

This industry won’t shame me, uh-mm

Story of my life

Story of my life



[Chorus]

Ah, e no go tire me

Ah, it won’t tire me

Ah-ah, nothing we never see

Ah-ah, nothing we haven't seen

No dey fara si

Don’t be stubborn

Person t'oba wu, k'obe

Person that is dead, let it be

O lọ finally, I'm on form

You finally went, I’m on form

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.