Hehehehe
Hehehehe
Falz the bad guy
Falz the bad guy
Yemi Alade
Yemi Alade
Shaydee on the single
Shaydee on the single
[Shaydee]
Baby
Baby
Wey stand for corner
Who stands in the corner
Her body like say dem
Her body looks like they
Carry you come from yonder
Brought you from over there
Oh baby
Oh baby
Wey stand for corner
Who stands in the corner
I dey mayan for you
I'm admiring you
I dey craze for you
I'm crazy for you
[Falz]
I dey mad oh
I'm mad oh
I dey craze oh
I'm crazy oh
I fit die on top your case oh
I could die over your case oh
E dey show I dey see for your face oh
It shows, I'm seeing it on your face oh
You go still be my sweet potato
You will still be my sweet potato
E be true I dey tire for the same old
It's true, I'm tired of the same old
Girls wey dey come for the fame oh
Girls who come for the fame oh
All the ones wey dey jump for the ego
All the ones who jump for the ego
Dem no dey shame oh
They're not ashamed oh
Dem be the same oh
They're the same oh
I dey like when you smile I dey wait oh
I like when you smile, I'm waiting oh
E dey spark the plug in my brain oh
It sparks the plug in my brain oh
Blood no dey flow for my vein oh
Blood isn't flowing in my vein oh
You be angeli oh see you hail oh
You're an angel oh, I see you hail oh
I dey craze oh I don pick date oh
I'm crazy oh, I've picked a date oh
And I never even ask for your name oh
And I've not even asked for your name oh
I dey shake oh Na your shape oh
I'm shaking oh, it's your shape oh
I wan talk but liver dey fail oh
I want to talk but my courage is failing oh
[Yemi Alade]
I don tire to dey sit down for corner
I'm tired of sitting in the corner
Dey wait for your love (Hey hey)
Waiting for your love (Hey hey)
See if I get up and I ask you for your number
See, if I get up and ask you for your number
Would you give me your love (your love)
Would you give me your love (your love)
Soupe
Soup
My sweetie pepper soup
My sweetie pepper soup
You got me hot like a
You got me hot like a
Soupe
Soup
My sweetie banana
My sweetie banana
Your body hot like a
Your body hot like a
Soupe
Soup
My sweetie pepper soup
My sweetie pepper soup
You make me hot like a
You make me hot like a
Soupe
Soup
My sweetie jollof rice
My sweetie jollof rice
Your body hot like a
Your body hot like a
Soupe
Soup
[Shaydee]
Baby
Baby
Wey stand for corner
Who stands in the corner
Her body like say dem
Her body looks like they
Carry you come from yonder
Brought you from over there
Oh baby
Oh baby
Wey stand for corner
Who stands in the corner
I dey mayan for you
I'm admiring you
I dey craze for you
I'm crazy for you
[Falz]
I am captured by your stature
I am captivated by your stature
I will search for everything you ask for
I will search for everything you ask for
And you didn't ask for
And you didn’t ask for
Give you green pasture
Give you green pasture
I dey see the bigger picture leave passport
I see the bigger picture, leave passport
All these other boys tryna be your guy but
All these other boys trying to be your guy but
Dem be cockroach Wey the camphor
They're like cockroaches to the camphor
Oma need real man to ni swag joh
I need a real man to have swag joh
To ma love eh till the day of rapture
To my love till the day of rapture
If you gree for me I don hit jackpot
If you agree for me, I've hit the jackpot
Girl I'll get you back like Jazz pot
Girl, I’ll get you back like Jazz pot
I'm still wishing that you will give me one shot
I’m still wishing that you will give me one shot
To take over your heart and be the landlord
To take over your heart and be the landlord
I no know whether the love e no true
I don't know if the love is not true
But you really make a nigga how to sow shoe
But you really make a guy know how to wear shoes
Cause I no know how I go approach you
Cause I don't know how I'll approach you
If you know the kind trouble I dey go through
If you know the kind of trouble I’m going through
[Yemi Alade]
I don tire to dey sit down for corner
I'm tired of sitting in the corner
Dey wait for your love
Waiting for your love
Hey hey
Hey hey
See if I get up and I ask you for your number
See, if I get up and ask you for your number
Would you give me your love (your love)
Would you give me your love (your love)
[Yemi Alade]
Soupe
Soup
My sweetie pepper soup
My sweetie pepper soup
You got me hot like a
You got me hot like a
Soupe
Soup
My sweetie banana
My sweetie banana
Your body hot like a
Your body hot like a
Soupe
Soup
My sweetie pepper soup
My sweetie pepper soup
Naijalricszone.com
Naijalricszone.com
You make me hot like a
You make me hot like a
Soupe
Soup
My sweetie jollof rice
My sweetie jollof rice
Your body hot like a
Your body hot like a
Soupe
Soup
[Shaydee]
Baby
Baby
Wey stand for corner
Who stands in the corner
Her body like say dem
Her body looks like they
Carry you come from yonder
Brought you from over there
Oh baby
Oh baby
Wey stand for corner
Who stands in the corner
I dey mayan for you
I'm admiring you
I dey craze for you
I'm crazy for you
[Yemi Alade]
Soupe
Soup
My sweetie pepper soup
My sweetie pepper soup
You got me hot like a
You got me hot like a
Soupe
Soup
My sweetie banana
My sweetie banana
Your body hot like a
Your body hot like a
Soupe
Soup
My sweetie pepper soup
My sweetie pepper soup
You make me hot like a
You make me hot like a
Soupe
Soup
My sweetie jollof rice
My sweetie jollof rice
Your body hot like a
Your body hot like a
Soupe
Soup
[Shaydee]
Eh le le le
Eh le le le
Craze for you
Crazy for you
Mayan for you oh
Admiring you oh
I dey craze for you
I'm crazy for you
Eh lele eh le eh
Eh lele eh le eh
I dey craze for you
I'm crazy for you
Mayan for you oh
Admiring you oh
I dey craze for you
I'm crazy for you
I dey craze for you
I'm crazy for you
Please sign in to leave your vibe.