[Intro: Zlatan & Mavo]
Where I sabi you wey I go pass my Backwoods? (Kilo)
Where do I know you from that I will pass my Backwoods? (What's happening)
"Givers never lack," finish one of my uncles (Million ways)
āGivers never lack,ā finished one of my uncles (Million ways)
You give job to middleman wey you no fit handle
You give jobs to middlemen that you canāt handle
If you think say you dey para, I dey para pass you (Kilo)
If you think you are angry, Iām angrier than you (What's happening)
I can blow your mind in a million ways
I can blow your mind in a million ways
Looking so demure 'cause the kudi don dey
Looking so demure because the money is flowing
Blow the minimum wage on top silicon babe (Kilogbede want sum')
Blowing the minimum wage on top a silicone babe (Kilogbede wants some)
You too like better thing but you no dey wan pay (From-from-from-from)
You like nice things but you donāt want to pay (From-from-from-from)
[Verse 1: Shallipopi & Mavo]
Brand new Ferrari go skkrt, skkrt
Brand new Ferrari goes skkrt, skkrt
Different cars, different occasion (Ehn)
Different cars, different occasions (Yeah)
Rolls-Royce, Bentley Bentayga (Confirm)
Rolls-Royce, Bentley Bentayga (Confirm)
Escalade, I pack all the girls, kilo
Escalade, I pack all the girls, what's happening
No forget the boys start from zеro
Donāt forget the boys who start from zero
Backshot on the bed, she hold my pillow (Kilolo, еh-eh-eh)
Backshot on the bed, she holds my pillow (Kilolo, eh-eh-eh)
(Kilogbede) Kilo say make we kill, that's a ten kilo
(Kilogbede) What did you say, letās kill, thatās a ten kilo
Kilo, kilo, kilo
What's happening, what's happening, what's happening
[Pre-Chorus: Mavo & Shallipopi]
No fit chop my eye, I dey focus on money stea-stea-stea-stea' (Confirm)
Canāt eat my eye, Iām focused on money stea-stea-stea-stea (Confirm)
We dey ok, Kilo loke (Wahala)
We are okay, Whatās happening (Trouble)
Bobo yi behave, make you no go collect
This guy behaves, donāt go collect
Para for your pocket, if you give me connect (Sek, sek)
Money in your pocket, if you give me connection (Sek, sek)
Kilo
What's happening
Make you no go collect less, make you no go collect less
Donāt collect less, donāt collect less
If you give me connect (Kilolo)
If you give me connection (Kilolo)
[Chorus: Mavo]
Fagbo, moti fagbo
Feeling high, Iām feeling high
She say, "Kilo, this your cana, I dey feel am for my head" (Kilo)
She says, āWhatās happening, this your weed, I feel it in my headā (What's happening)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Hotboxing in the back of the Escalade
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilo)
Flex, flex, step, before we dance, flex, flex, step (What's happening)
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilolo)
Flex, flex, step, before we dance, flex, flex, step (Kilolo)
[Verse 2: Ayra Starr]
Play safe, make you no go collect red
Play safe, donāt go collect trouble
You must have heard
You must have heard
We dey spend money like we no get budget
We spend money like thereās no budget
Ayy, ayy, ayy (Ah)
Ayy, ayy, ayy (Ah)
Mo ti te key, control C
I have taken the key, control C
Photocopy of the body, na soapy
Photocopy of the body, itās soapy
Say we go see, how e go be
Say we will see, how it will be
'Cause agidi, only go lead you
āCause being overly confident will only lead you
I'm a queen, I don learn, 'cause I'm winning, young gara jiggy, Escaladizzy, yeah
I'm a queen, Iāve learned, ācause Iām winning, young and lively, Escalade, yeah
Gold, diamonds, I am freezing, can't hurt my feelings, lifestyle on Fiji, yeah
Gold, diamonds, I am freezing, can't hurt my feelings, lifestyle in Fiji, yeah
Let that one sink in (Sink in), na me get the trailer and film tricks (Film tricks)
Let that one sink in (Sink in), I have the trailer and film tricks (Film tricks)
Gangsters love me like simpy
Gangsters love me like they are fanboys
E dey rush like Dollar on printing
They rush like Dollar in printing
Everything minty
Everything is minty
[Chorus: Mavo]
Fagbo, moti fagbo
Feeling high, Iām feeling high
She say, "Kilo, this your cana, I dey feel am for my head" (Kilolo)
She says, āWhatās happening, this your weed, I feel it in my headā (Kilolo)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Hotboxing in the back of the Escalade
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilo)
Flex, flex, step, before we dance, flex, flex, step (What's happening)
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilolo)
Flex, flex, step, before we dance, flex, flex, step (Kilolo)
[Verse 3: Zlatan]
(Ibile)
(Ibile)
One-ninety, Lekki-Epe, that kin' thing (Skrrt)
One-ninety, Lekki-Epe, that kind of thing (Skrrt)
I get OnlyFans girls wey dey streak me bobby, late night things (I dey order oscroh)
I have OnlyFans girls who are showing me things, late night affairs (Iām ordering oscroh)
Bumper shorts, crop-top, no panties (Wo se ya)
Bumper shorts, crop-top, no panties (Whatās up)
They say cloth no dey cover belle, aje, fuck that shit (S'on gbo?)
They say clothes donāt cover the belly, babe, forget that shit (Did you hear?)
Okay, no wire, no light (Kuron'be)
Okay, no wire, no light (Kuronābe)
They get stove, no rice (Ayy)
They have a stove, no rice (Ayy)
They go left, I go right (Ki lo wi?)
They go left, I go right (What did you say?)
They get brain, dem no wise
They have brains, but they are not wise
Look at us, we are not like those niggas (Like what?)
Look at us, we are not like those guys (Like what?)
Wey dey see bill dey shiver (Nibo?)
Who see bills and shiver (Where?)
They leave cana dey smoke cigar (Ayy)
They leave weed and smoke cigars (Ayy)
Their lagbaja dey play guitar
Their lagbaja plays guitar
[Verse 4: Mavo]
Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
Feeling high, feeling high, feeling high, fa'
We don dey hotbox since we pull up
Weāve been hotboxing since we pulled up
Baccy dey cry 'cause you dey my mind
The weed is crying ācause you are on my mind
You dey fagbo, she dey pumpous
You are feeling high, she is feeling proud
K-Way, they no fit shenk us
K-Way, they canāt shock us
Anything you want, you go tell Kilo
Anything you want, you will tell Kilo
If I no dey 'gree, you go tell Soboma
If I donāt agree, you will tell Soboma
I dey with you, I dey okay
Iām with you, Iām okay
You dey with me, Kilo loke
You are with me, Whatās happening
[Chorus: Mavo]
Fagbo, moti fagbo
Feeling high, Iām feeling high
She say, "Kilo, this your cana, I dey feel am for my head" (Kilolo)
She says, āWhatās happening, this your weed, I feel it in my headā (Kilolo)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Hotboxing in the back of the Escalade
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilo)
Flex, flex, step, before we dance, flex, flex, step
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step
[Outro: Mavo, Ayra Starr, Zlatan & Shallipopi]
Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
Feeling high, feeling high, feeling high, fa'
We don dey hotbox since we pull up
Weāve been hotboxing since we pulled up
Baccy dey cry 'cause you dey my mind
The weed is crying ācause you are on my mind
You dey fagbo, she dey pumpous
You are feeling high, she is feeling proud
K-Way, they no fit shenk us
K-Way, they canāt shock us
Anything you want, you go tell Kilo
Anything you want, you will tell Kilo
If I no dey 'gree, you go tell Soboma
If I donāt agree, you will tell Soboma
I dey with you, I dey okay
Iām with you, Iām okay
You dey with me, Kilo loke
You are with me, Whatās happening
(Under)
(Under)
Moti fagbo (In the back of the, in the back of the, in the back of theā)
Iām feeling high (In the back of the, in the back of the, in the back of theā)
This your cana, I dey feel am for my head (Kuron'be)
This your weed, I feel it in my head (Kuronābe)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy (Ayy, ki lo wi?)
Hotboxing in the back of the Escalade (Ayy, what did you say?)
Escaladizzy-zzy, you know 'Zzy-zzy-zzy? (Niggas)
Escalade, you know 'Zzy-zzy-zzy? (Niggas)
You know 'Zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy-zzy? Ah (Shiver) (Sek, sek, sek, sek, sek)
You know 'Zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy-zzy? Ah (Shiver) (Sek, sek, sek, sek, sek)
(Cigar)
(Cigar)
Please sign in to leave your vibe.