AWAY Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro]

Shekpe

Shekpe

Away oh

Away oh

I'm on my way oh

I’m on my way oh

Lati jaiye oh

Lati jaiye oh

Tune into the king of sounds and blues

Tune into the king of sounds and blues



[Verse 1]

I know they want to see me fall (Hmm)

I know they want to see me fall (Hmm)

But I dey stand fit I no dey fall oh (Hmm)

But I’m standing firm, I’m not falling oh (Hmm)

Wọn kpe mi ọmọ baba'lowo

They call me the child of wealthy

If you don't know make you ask adugbo (Adugbo)

If you don’t know, you better ask the neighborhood (Neighborhood)

Gbẹdu dey body, I've been doing this, e don tey oh

The groove is in my body, I’ve been doing this for a long time oh

Ibanujẹ o, ko ma se wa sọdọ wa, rara

No worries, don’t come near us, no way

Whatever you do, hope sey you dey make the raba?

Whatever you do, I hope you’re making the vibes?

I no get time for wahala

I have no time for trouble

I dey Ibiza

I’m in Ibiza



[Chorus]

Away oh

Away oh

I'm on my way oh (Yeah I'm on my way)

I’m on my way oh (Yeah I’m on my way)

Lati jaiye oh

Lati jaiye oh

L'alẹ Friday oh (Ibiza)

On Friday evening oh (Ibiza)

Ṣe'wọ mọ way oh (Uh-uh)

Do you know the way oh (Uh-uh)

I'm on my way oh

I’m on my way oh

Lati jaiye oh

Lati jaiye oh

L'alẹ Friday oh (Ahn-ahn)

On Friday evening oh (Ahn-ahn)



[Verse 2]

Fifty-fifty we go share am I no like ojoro

Fifty-fifty we’ll share it, I don’t like deceit

E no get as you go do am I go know your kọrọ

There’s no way you’re going to do it, I’ll know your story

I geti ọpọlọ, even when I shayo

I have a brain, even when I’m drunk

Maa f'ẹsọ jaiye, maa da mi duro (Damiduro)

I’ll enjoy life, I’ll stand still (Stand still)

Gbẹdu dey body, I've been doing this e don tey oh

The groove is in my body, I’ve been doing this for a long time oh

Ibanujẹ o, ko ma ṣe wa sọdọ wa, rara

No worries, don’t come near us, no way

Whatever you do, hope sey you dey make the raba?

Whatever you do, I hope you’re making the vibes?

I no get time for wahala

I have no time for trouble

I dey Ibiza

I’m in Ibiza



[Chorus]

Away oh

Away oh

I'm on my way oh (Yeah I'm on my way)

I’m on my way oh (Yeah I’m on my way)

Lati jaiye oh

Lati jaiye oh

L'alẹ Friday oh (Ibiza)

On Friday evening oh (Ibiza)

Ṣe'wọ mọ way oh (Uh-uh)

Do you know the way oh (Uh-uh)

I'm on my way oh

I’m on my way oh

Lati jaiye oh

Lati jaiye oh

L'alẹ Friday oh (Ibiza)

On Friday evening oh (Ibiza)

Away oh (Away)

Away oh (Away)

I'm on my way oh (Yeah I'm on my way)

I’m on my way oh (Yeah I’m on my way)

Lati jaiye oh (Jaiye)

Lati jaiye oh (Jaiye)

L'alẹ Friday oh (Ibiza)

On Friday evening oh (Ibiza)

Ṣe'wọ mọ way oh (Wo-wo)

Do you know the way oh (Wo-wo)

I'm on my way oh (My way)

I’m on my way oh (My way)

Lati jaiye oh

Lati jaiye oh

L'alẹ Friday oh (Ahn-ahn)

On Friday evening oh (Ahn-ahn)



[Outro]

Fifty-fifty we go share am I no like ojoro

Fifty-fifty we’ll share it, I don’t like deceit

Tune into the king of sounds and blues

Tune into the king of sounds and blues

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.