[Intro: Erigga]
Uh, you know I dey tell you say if you no pay
Uh, you know I've been telling you that if you don't pay
E no be sacrifice right?
It's not a sacrifice, right?
Well, thanks for waiting on me
Well, thanks for waiting on me
Paper boy
Paper boy
[Verse 1: Erigga]
Through all the hurts and the pain, we still reach this height
Through all the hurts and the pain, we still reach this height
Some miss the flight
Some miss the flight
Baggages too much, wan off my light
Baggages too much, want to dim my light
Wetin I do them?
What did I do to them?
Most of the friendship wen end, na money decide
Most of the friendships that ended, money decided
Life no difficult, na you say you wan rich
Life isn't difficult, it's just that you say you want to be rich
You wan piss, you wan eat where big man dey chop
You want to urinate, you want to eat where big men eat
No be with clear eye many of us run leave street
Not with clear eyes many of us ran away from the streets
We need the mulla, throway wetin them wan dey talk
We need the money, throw away what they want to say
You meet me for road dey ask why I no dey uni
You meet me on the road asking why I'm not in uni
I look am smile, big man wey get four compound
I look at him and smile, big man who owns four compounds
Make I come around, make una gather shishi me?
Can I come around, can you all gather to support me?
No worry I go dey alright without papa compound
No worry, I'll be alright without my father's compound
[Pre Chorus: Erigga]
Go the next story, no be you make me do data
Go to the next story, it's not you who made me do data
Na boredom, everybody get their void to feed
It's boredom, everybody has their void to feed
You no important like story wey dey newspaper
You're not important like a story in the newspaper
Tomorrow akara woman na e go use am take feed
Tomorrow the akara woman will use it to feed
[Chorus: Big Klef]
Made it out the trenches
Made it out the trenches
Paid what it cost
Paid what it cost
Always count my blessings
Always count my blessings
'Cause we all got flaws
'Cause we all got flaws
Say what it is, don't tell me what it was
Say what it is, don't tell me what it was
Through the pain and the hate
Through the pain and the hate
We go still show love, yeah
We will still show love, yeah
[Verse 2: Erigga]
Cocaina patient, we know all of them
Cocaine patient, we know all of them
Wen dey use fake account insult their papa
Who use fake accounts to insult their father
Or for engagement, or money wey lolo dey share
Or for engagement, or money that lolo is sharing
Wetin concern me? Me wen get Yankee waka
What does that concern me? Me who traveled to Yankee
I dey area now, tomorrow I dey go London
I'm in the area now, tomorrow I'm going to London
You no fit relate, you dey area dey smoke London
You can't relate, you're in the area smoking London
You see the difference, so wey you chop your mouth
You see the difference, so why did you speak?
We know you reach house
We know you reached home
Mumu dey internet dey rant
Fools are ranting on the internet
Wait, ant wan throw backy for where lizard dey?
Wait, does an ant want to throw back at where the lizard is?
Two seconds them leak am enter belle
In two seconds they leaked it into the belly
Go for your goals, nowadays no be better keeper dey
Go for your goals, nowadays, there's no better keeper
Through internet ordinary leg dey whip am enter the goal like cele
Through the internet, an ordinary leg whips it into the goal like cele
'Cause life na bitch, old tele tele
'Cause life is a bitch, old tele tele
No wonder ofurukpe dey quench am
No wonder ofurukpe puts it out
Try make am, e no get who you wan tell your sad stories
Try to make it, there’s no one you can tell your sad stories to
Nobody get time for such 'cause all
Nobody has time for such 'cause all
[Pre Chorus: Big Klef]
'Cause all the sacrifices we made
'Cause all the sacrifices we made
To make sure that the world remember my name
To make sure that the world remembers my name
Yeah, them know ah
Yeah, they know, ah
[Chorus: Big Klef]
Made it out the trenches
Made it out the trenches
Paid what it cost
Paid what it cost
Always count my blessings
Always count my blessings
'Cause we all got flaws
'Cause we all got flaws
Say what it is
Say what it is
Don't tell me what it was
Don't tell me what it was
Through the pain and the hate
Through the pain and the hate
We go still show love, yeah
We will still show love, yeah
[Outro: Erigga]
I know how excited you are
I know how excited you are
You are listening to Erigga
You are listening to Erigga
Your favourite musician and shit
Your favorite musician and stuff
But just know say upon all the things wen we dey go through we still get to give to you, you understand?
But just know that despite all the things we are going through, we still have to give to you, you understand?
Because I dey see like we creators, like, we go through the most pains
Because I see like we creators, we go through the most pains
Because na that pain we fit dey channel our energy inside the universe wen dey make you fit dey connect
Because it's that pain that allows us to channel our energy into the universe that helps you connect
It's the G.O.A.T
It's the G.O.A.T
Seven albums, still strong
Seven albums, still strong
Day break, everywhere burst
Daybreak, everywhere bursts
Abeg
Please
Please sign in to leave your vibe.