PICANTO (feat. Zlatan and ECko Miles) Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

Blvcksheep for life, Blvcksheep forever

Blvcksheep for life, Blvcksheep forever

Izgaaju till we Kpeme anti world gangstars

We hustle till we become anti-world gangstars

Gee records Odumodublvck you get me

Gee records Odumodublvck you get me

Fizo in the building

Fizo in the building

Praaa

Praaa


They know I came in a Picanto

They know I came in a Picanto

Dey my dommot

They my party

Ko si gateman

There is no gatekeeper

You go contact oh

You will contact oh

They know I came in a Picanto

They know I came in a Picanto

100 men dey your dommot

100 men are at your party

Ko si gateman

There is no gatekeeper

You go contact oh

You will contact oh


Wey wey, wey dem?

Where where, where are they?

Fall out (Who goes?)

Fall out (Who goes?)

Check out (Knack am)

Check out (Hit it)

Dull am (Jam am)

Dull it (Jam it)

March am (Wey dem?)

March it (Where are they?)

Fall out (Who goes?)

Fall out (Who goes?)

Check out (Knack am)

Check out (Hit it)

Dull am (Jam am)

Dull it (Jam it)

March am

March it


We squeeze, we march

We squeeze, we march

They tench oh

They are tench oh

We dey observe

We are observing

Dey go discharge

They will discharge

We dey cantab, eh

We are cantab, eh


Wetin I go do for you?

What will I do for you?

Aii o

Aii oh

Tesh gimme cloth make I denge pose

Tesh give me cloth so I can pose

Before we go march I go sip agbo

Before we march I will sip agbo

Fi-Fizo dey my back, e dey mole igbo

Fi-Fizo is at my back, he is high on marijuana

Shayo dey the room, desperado na why we mezebu

Shayo is in the room, desperado is why we are mezebu


The bargar wey been scatter settings for my city

The bargar that scattered settings in my city

Coti been dey find am all along

Coti has been looking for him all along

Today we go pump am, load dem

Today we will pump him, load him

Shank am, e no fit to breath

Stab him, he can't breathe

The bargar wey been scatter settings for my city

The bargar that scattered settings in my city

Coti been dey find am all along eh

Coti has been looking for him all along eh

Today we go pump am

Today we will pump him

Load am, shank am

Load him, stab him


They know I came in a Picanto

They know I came in a Picanto

100 men dey my dommot

100 men are at my party

Ko si gateman

There is no gatekeeper

You go contact oh

You will contact oh

They know I came in a Picanto

They know I came in a Picanto

100 men dey your dommot

100 men are at your party

Ko si gateman

There is no gatekeeper

You go contact oh

You will contact oh


I say

I say

Bottega wey dey my face no dey see enemies

Bottega on my face doesn’t see enemies

That plenty money must be made by any means

That plenty money must be made by any means

Abi your papa no go like denge for inside Rolls Royce?

Or does your dad not like to chill inside Rolls Royce?

With two bad bitches From Miami

With two bad bitches from Miami

Ebelebe na who come correct dey get padi

Ebelebe is who comes correct gets a friend

Number wey your sister dey call Sugar daddy

The number your sister calls is Sugar daddy

Odumodu na who we see korokoro

Odumodu is who we see clearly

When we dey soak garri such a guy me must gather garri

When we soak garri such a guy must gather garri

You go fear when you see Cartel

You will fear when you see Cartel

When we started dem look us less

When we started they looked down on us

Nah no be man, now everything bless

Nah it's not just a man, now everything is blessed

Now popo stop me say e sabi person

Now police stops me saying he knows someone

Money and fame don dey my eye since like 13

Money and fame have been in my sight since like 13

Buyaka buyaka

Buyaka buyaka

When we enter, when we scatter

When we enter, when we scatter

Stab anybody with my cloak and dagger

Stab anybody with my cloak and dagger

Ta ba gbori wọle ọmọ ase yẹn ma japa

If you try to come in, you will run away

Make nothing join me join me with sapa

Make nothing add me, join me with sapa


They know I came in a Picanto

They know I came in a Picanto

100 men dey my dommot

100 men are at my party

Ko si gateman

There is no gatekeeper

You go contact oh

You will contact oh


Abobi roll the kpoli make I kprass

Abobi roll the kpoli so I can kprass

I no get time to partake, na hin make I ask

I don’t have time to partake, that’s why I’m asking

Na the rabba dey my mind, I no need to cast

It’s the rabba on my mind, I don’t need to cast

I don grind, I don find, I no to dey cap

I have ground, I’ve found, I’m not capping

E be like say, the thing don cast

It seems like the thing has cast

E be like say, your kele don kprass

It seems like your girl has kprass

She go jogodo

She will jogodo

Drop better high she go follow go

Drop better high she will follow go

Secure the bag and gbes hey

Secure the bag and gbes hey

Throway for nyash and face, bullet

Throw away for nyash and face, bullet

Today na crate by crate we go soft and

Today is crate by crate we will soften and


Kele dey crash my place

Kele is crashing my place

I go fuck now

I will fuck now

I go pluck down

I will pluck down


Ego necessary

Money is necessary

Owo necessary

Wealth is necessary

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.