Eleven Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Verse]

Money on my mind 24/7

Me na steady grinder

Many many downs but I no settle

The origi no be China

That's why me work and pray

Makey Baba bless my way

Opportunity is one call away

Me na overthink so me light my blaze



[Chorus]

Boost my energy onto the level

Person person wey see ten, e go see eleven

Me I no no go stop

Me I no go settle

And if na for the streets won ko mi je ooo

Me I no go stop, me I no go settle

Person person wey see ten, e go see eleven



[Verse]

Update! Update my OS

Them want to catapult my progress

Butty like Burna boy

I told them, I told them (say na)



[Chorus]

Update! Update my OS

Them want to catapult my progress

Butty like Burna boy

I told them, I told them



[Verse]

As long as I am taking this breath, eyooo

Me I no go stress

Celebrate tonight yeah, like sey I no care



[Chorus]

Boost my energy onto the level

Person person wey see ten, e go see eleven

Me I no no go stop

Me I no go settle

And if na for the streets won ko mi je ooo

Me I no go stop, me I no go settle

Person person wey see ten, e go see eleven

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.