I'm fortunate to dey dey for your midnight thoughts
I'm fortunate to stay in your midnight thoughts
Eggovin Angelina
Pretty Angelina
Nobody wey see you wey no dey fall like crop
Nobody who sees you doesn't fall like a crop
My beautiful ballerina
My beautiful ballerina
This is no ordinary flex
This is no ordinary flex
When I see you I can't look away
When I see you I can't look away
Let's conjugate I no fi wait
Let's conjugate, I can't wait
Uh uh
Uh uh
Light it up light it up light it up
Light it up, light it up, light it up
Step in the room and you just light it up
Step in the room and you just light it up
Life is short we are dust gimme love
Life is short, we are dust, give me love
At any cost any damn condition
At any cost, any damn condition
See your affection na wetin I want
Your affection is what I want
You dey my prayer for church on Sunday
You are in my prayers for church on Sunday
Na holiday me and you suppose dey
We should be on holiday, just you and me
Alele lead the way make we go my love
Alele lead the way, let’s go my love
Lolo
Lolo
Shoma wa kajo gbe
Will you come, let us stay together
Oh baby Angelina
Oh baby Angelina
You are the sweetest thing I know
You are the sweetest thing I know
Oh baby Angelina
Oh baby Angelina
Body dey do me some way
My body is feeling some kind of way
Oh baby Angelina
Oh baby Angelina
You are mi medicine my love
You are my medicine my love
Oh baby Angelina
Oh baby Angelina
Shoma wa kajo gbe
Will you come, let us stay together
Oh baby Angelina
Oh baby Angelina
You are the sweetest thing I know
You are the sweetest thing I know
Oh baby Angelina
Oh baby Angelina
Body dey do me some way
My body is feeling some kind of way
Oh baby Angelina
Oh baby Angelina
You are mi medicine my love
You are my medicine my love
Oh baby Angelina
Oh baby Angelina
Angelina, sent from heaven
Angelina, sent from heaven
I'm ready now, I no fit wait one more second
I'm ready now, I can't wait one more second
Will you please say yes to my question
Will you please say yes to my question
Before you make a man kolo
Before you make a man go crazy
Baby
Baby
I don't wanna play no games
I don't wanna play no games
Give you my heart
Give you my heart
Everything I live for, my lady
Everything I live for, my lady
Ndema d'ona gb'asiri
People are gossiping
But I no hear wetin dem dey talk
But I can't hear what they are saying
I'm so glad that I listened to God
I'm so glad that I listened to God
I'll love you now and twice on Sundays
I'll love you now and twice on Sundays
Na honeymoon me and you suppose dey
We should be on a honeymoon, just you and me
Alele lead the way make we dey go church
Babe, lead the way, let's go to church
Baby
Baby
S'oma wa ka jo gbe?
Will you come, let live together
Oh baby Angelina
Oh baby Angelina
You are the only one I really know
You are the only one I really know
Oh baby Angelina
Oh baby Angelina
See my body don dey do me someway
See my body is feeling some kind of way
Oh baby Angelina
Oh baby Angelina
Promise me say this thing na forever
Promise me that this thing is forever
Oh baby Angelina
Oh baby Angelina
S'oma wa ka jo gbe?
Will you come, let live together
Oh baby Angelina
Oh baby Angelina
You are the only one I really know
You are the only one I really know
Oh baby Angelina
Oh baby Angelina
See my body don dey do me someway
See my body is feeling some kind of way
Oh baby Angelina
Oh baby Angelina
I promise you say this thing go last for a lifetime
I promise you that this thing will last a lifetime
Oh baby Angelina
Oh baby Angelina
Please sign in to leave your vibe.