[Intro]
I be the prodigy
I be the prodigy
I be the prodigy
I be the prodigy
I be the prodigy
I be the prodigy
[Verse 1]
No make us get meeting
Don't make us have a meeting
'Cause we go run scatter everything
'Cause we will scatter everything
Broken bottles like 10 pieces
Broken bottles like 10 pieces
E no dey photogenic
It's not photogenic
If you jonze na priority
If you mess up, it's a priority
That your face dem go blemish it
That your face they will blemish it
Bad ’til eternity (Iron)
Bad ’til eternity (Iron)
Gbedu sick I need medicine
Gbedu sick I need medicine
As I dey find my way o
As I’m finding my way o
At the same time I dey my lane
At the same time I'm in my lane
For the trenches na fire dey
In the trenches there's fire
Wey juju jam ogbanje o
Where juju meets ogbanje o
No bе by say you be ọmọ aye o
Don't be by saying you’re a child of the world o
All of us go still kpai one day o
All of us will still die one day o
You go liе down below six feet
You will lie down below six feet
And your chapter e don finish
And your chapter is finished
[Bridge]
If you don′t know about me
If you don't know about me
Make you find out
Go find out
I be the prodigy no denial
I be the prodigy no denial
Too many enemies for my far right, oh
Too many enemies on my far right, oh
But 'til eternity I'm on fire
But 'til eternity I'm on fire
[Verse 2]
I′m sick with da flow who’s iller?
I’m sick with the flow who’s iller?
You're a vagabond
You’re a vagabond
If you think otherwise double copy that
If you think otherwise double copy that
Black Mercedes AMG seats
Black Mercedes AMG seats
One Caucasian, two Lebanese, that one na least
One Caucasian, two Lebanese, that one is least
I never miss my bench press
I never miss my bench press
Tell them make create space
Tell them to create space
Coming with a great pace
Coming with a great pace
Ọmọ you go break waist
Child, you will break waist
Feel am for your prostate
Feel it for your prostate
Hope you get the message
Hope you get the message
You gon need a safe place
You gonna need a safe place
It′s crazy how they think
It's crazy how they think
After all this while I′m gon fall off
After all this while I'm gonna fall off
Really I never take a break
Really I never take a break
Matter we dey perpetrate
The matter we’re perpetuating
You go fear the escapade
You will fear the escapade
Doings e go escalate
Doings will escalate
Bullet e go penetrate
Bullet will penetrate
Make you no dey vibrate
Make you not vibrate
'Cause I get men wey go wele you
'Cause I have men who will handle you
Them available
They're available
And the P no dey cost
And the price is not high
Types and variables, hmm
Types and variables, hmm
I no dey joke, this one no be Sabinus
I'm not joking, this one is not Sabinus
Please sign in to leave your vibe.