Fi Kan We Kan Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro: Bnxn]

O-Obah

O-Obah

Wah dem a seh?

What are they saying?

Fi'kan we'kan nkan (Ká lè jó), fi'kan we'kan nkan (Fa wẹ igbó)

To do what we can do (Let’s go), to do what we can do (Bring the power)

Fi'kan we'kan nkan

To do what we can do



[Verse 1: Bnxn]

Oh, as you can see, something wey no dey for me

Oh, as you can see, something that is not for me

I no fit put my mind you see, if no be money wey go sweet me like vitamin C

I can't put my mind there, if it’s not money that will please me like vitamin C

Oh, as you can see, something wey no dey for me

Oh, as you can see, something that is not for me

If you don't say that you're for me, it's no guarantee

If you don’t say that you’re for me, it’s no guarantee

I no fit say you be my padi

I can’t say you are my friend

For my money, mo le ka e mo one corner

For my money, I can count you in a corner

For my balance, you no straight my guy, you too kana

For my balance, you’re not straight my guy, you’re too troublesome

I enter small yawa for your matter

I’m having a little issue with your matter

You dey owe me, you wan dey come

You owe me, you want to come



[Chorus: Rema]

Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)

To do what we can do, to do what we can do (You want to be)

Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)

To do what we can do, to do what we can do (You want to be)

Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)

To do what we can do, to do what we can do (You want to be)

Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (Why you wan dey?)

To do what we can do, to do what we can do (Why do you want to be?)

Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)

To do what we can do, to do what we can do (You want to be)

Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan

To do what we can do, to do what we can do



[Verse 2: Rema]

Pay me my money, make I ball small

Pay me my money, so I can relax a bit

Stop all the long talk, I no dey forum

Stop all the long talk, I'm not in the forum

Me, I wan sĂşn gbalaja with my day ones, my day ones

Me, I want to enjoy life with my day ones, my day ones

I no fit let my enemies shame me gan

I can’t let my enemies shame me at all

Na why me I no dey rest, I always dey work

That’s why I don’t rest, I’m always working

Coward, if I say I wan lazy gan

Coward, if I say I want to be lazy

I go pick money before I pick my babe call

I’ll pick up money before I pick my babe's call

Because e dey stop nonsense, you dey hate on me how market?

Because it stops nonsense, you’re hating on me, how's business?

If I fall, ọmọ, make I bend

If I fall, baby, let me bend

Say, you get fake dreads, but you wan give me advice about patience, are you making sense?

Say, you have fake dreads, but you want to give me advice about patience, are you making sense?

Stand fit before I change my color, color

Stand up before I change my color, color

I dey talk, you dey talk? Shut up

I’m talking, you’re talking? Shut up

Me wey be werey, I no be bolo

Me who is crazy, I’m not a fool

Shebi, you be mama Ebo? l'm fed up, uh

So, you’re mama Ebo? I’m fed up, uh



[Chorus: Bnxn & Rema]

You wan dey fi'kan we'kan nkan (Fi'kan), fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'-uh)

You want to do what we can do (To do), to do what we can do (To do we can do-uh)

You wan dey fi'kan we'kan nkan (Ayy, yeah), fi'kan we'kan nkan (Pay me my money, oh)

You want to do what we can do (Ayy, yeah), to do what we can do (Pay me my money, oh)

Why you wan dey fi'kan we'kan nkan? (Fi'kan we'kan nkan) Fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'kan nkan)

Why do you want to do what we can do? (To do what we can do) To do what we can do (To do what we can do)

You wan dey fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'kan nkan), fi'kan we'kan nkan (Mm-mm)

You want to do what we can do (To do what we can do), to do what we can do (Mm-mm)

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.