Anything Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

People talk, people talk but nobody fit fill my position

People talk, people talk but nobody can fill my position

But as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo?

But as I am David for this one, who gave birth to Goliath that is making mouth?

Gats, go hard or go home, I don reach your goal post

Got to go hard or go home, I have reached your goal post

I stand on my ten toes, dem no fit stain my yellow

I stand on my ten toes, they can't stain my yellow

You can't catch me sleeping on God

You can't catch me sleeping on God

Why me go lay low? When I get many people for my pay-roll

Why should I lay low? When I have many people on my payroll

Ahhh, one billi one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣe

Ahhh, one billion one day, you know it’s God who does it

Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan

Let them leave bad dreams for Pharaoh, bottle of Martel, ah, we don't want people

No get time to sleep, leave pressure for the weak

There's no time to sleep, leave pressure for the weak

No go stop, know I put my life on this p so long

I won't stop, know I put my life on this path so long

And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything

And as I am, I can conquer anything, anything, anything, anything

Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an

I am stubborn, I am a Lion, big tree, the iroko tree, I am really truly

I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone but I steady lock up

I still have love for Edikangikong, different girls on my phone but I steady lock up

Balling na normal thing, and I bin don blow by 17

Balling is a normal thing, and I had already blown by 17

But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh

But I don't agree for anybody, I hawk my music steadily, carefully

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.