[Intro]
(Ganja)
(Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)

For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja)

[Verse 1]
Twenty-eight gram, one oz, me have, nĂnĂş yara mi o
Twenty-eight gram, one oz, I have, in my room
I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you
I can't love you like I love marijuana, let me not deceive you
I no dey too talk, na my mind I dey yarn
I don’t talk too much, it’s my mind I’m expressing
Mi o p'ara mi o
I don’t hide my feelings
I no dey smoke crack, I dey smoke sativa
I don’t smoke crack, I smoke sativa
Mi o gb'oja sara mi, oh
I don’t mess around with you, oh
(Ọmọ idan mi gbọ mi dada)
(My dear child, listen to me well)
[Pre-Chorus]
No go do cocaine, e go drive you loco
Don’t do cocaine, it will drive you crazy
Àwọn kan gbọn, à wọn kan dey on colos (Ọmọ idan mi gbọ mi dada)
Some are smart, some are on drugs (My dear child, listen to me well)
Wọn ni sọ fun ẹ, wa gbera ẹ leke
They say to you, come and smoke it quietly
And if you no take my advice, wa ṣe ra ẹ léṣe
And if you don’t take my advice, you’ll find yourself in trouble
[Chorus]
(Ganja)
(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I roll the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)

I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)

For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah

[Verse 2]
Ganja man, don't go nowhere unless I smoke my igbo
Ganja man, don’t go nowhere unless I smoke my weed
Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own
Leave me alone, let me be, just let me do my own thing
I no need any disturbance, I no bother nobody, eh
I don’t need any disturbances, I don’t bother nobody, eh
Àwọn kan ṣo mi la, à wọn kan je politician
Some are just me, some are politicians
(Ọmọ idan mi gbọ mi dada)
(My dear child, listen to me well)
[Pre-Chorus]
No go do cocaine, e go drive you loco
Don’t do cocaine, it will drive you crazy
Àwọn kan gbọn, à wọn kan dey on colos (Ọmọ idan mi gbọ mi dada)
Some are smart, some are on drugs (My dear child, listen to me well)
Wọn ni sọ fun ẹ, wa gbera ẹ leke
They say to you, come and smoke it quietly
And if you no take my advice, wa ṣe ra ẹ léṣe
And if you don’t take my advice, you’ll find yourself in trouble
[Chorus]
(Ganja)
(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I roll the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I roll the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah
[Outro]
What is that stench?
What is that stench?
Please sign in to leave your vibe.