[Verse 1]
Tell me wetin dey sup, ki n to so pe mo n bo
Tell me what's up, I can't lie that I'm coming
Anytime we dey ball, we dey order oscroh
Anytime we’re balling, we order oscroh
"Do you got this on lock?" Mo ma n so pé on God
“Do you got this on lock?” I’m saying it on God
Let 'em know that we outside
Let 'em know that we're outside
Everyday is on lock
Every day is on lock
[Pre-Chorus]
Ṣìnà fẹ́rẹ̀ẹ́ fẹ́, ṣìnà binti (Ah)
The road is still, the road is bending (Ah)
O n so kenkele with your bikini (Ah)
You’re moving playfully with your bikini (Ah)
Please remember me, please remember me
Please remember me, please remember me
Just do that for me baby (Do that)
Just do that for me baby (Do that)
[Chorus]
If I no drop shingbain, má fọ
If I don't drop shingbain, don't worry
I'm fine, you should know
I’m fine, you should know
Shebi emi ṣ'ọmọ ológo
Am I not a child of glory?
Evian, e go flow
Evian, it will flow
Phenomena sef she no know
Even the phenomenon she doesn't know
But na so e dey go, ṣ'o mo owo ti mo n pa for one show?
But that’s how it is going, do you know the money I am saving for one show?
Mmm, you no go fit know
Mmm, you won't be able to know
If I no drop shingbain, má fọ
If I don't drop shingbain, don't worry
I'm fine, you should know
I’m fine, you should know
Shebi emi ṣ'ọmọ ológo
Am I not a child of glory?
Evian, е go flow
Evian, it will flow
Phenomena sef she no know
Even the phenomenon she doesn't know
But na so e dey go, ṣ'o mo owo ti mo n pa for one show?
But that’s how it is going, do you know the money I am saving for one show?
Girl, you no go fit know
Girl, you won't be able to know
[Verse 2]
This is the best moment of my life, oh
This is the best moment of my life, oh
If the government e come like oh
If the government comes like oh
Make dem legalize loud for this side oh
Let them legalize loud for this side oh
Imagination go wound me oh
Imagination will wound me oh
Fa-mi-re-do-so-mi-re-do
Fa-mi-re-do-so-mi-re-do
Ileke gan like e trumpet, oh
The beads like a trumpet, oh
Baby if we come date e perfect, oh
Baby if we come date it perfect, oh
Imagination go wound me, oh (Ah)
Imagination will wound me, oh (Ah)
[Pre-Chorus]
Ṣìnà fẹ́rẹ̀ẹ́ fẹ́, ṣìnà binti (Ah)
The road is still, the road is bending (Ah)
O n ko kenkelene with your bikini (Ah)
You’re making playful movements with your bikini (Ah)
Please remember me please remember me
Please remember me, please remember me
Just do that for me baby
Just do that for me baby
[Chorus]
If I no drop shingbain, má fọ
If I don't drop shingbain, don't worry
I'm fine, you should know
I’m fine, you should know
Shebi emi ṣ'ọmọ ológo
Am I not a child of glory?
Evian, e go flow
Evian, it will flow
Phenomena sef she no know
Even the phenomenon she doesn't know
But na so e dey go, ṣ'o mo owo ti mo n pa for one show?
But that’s how it is going, do you know the money I am saving for one show?
Mmm you no go fit know
Mmm, you won't be able to know
If I no drop shingbain, má fọ
If I don't drop shingbain, don't worry
I'm fine, you should know
I’m fine, you should know
Shebi emi ṣ'ọmọ ológo
Am I not a child of glory?
Evian, e go flow
Evian, it will flow
Phenomena sef she no know
Even the phenomenon she doesn't know
But na so e dey go, ṣ'o mo owo ti mo n pa for one show?
But that’s how it is going, do you know the money I am saving for one show?
Girl, you no go fit know
Girl, you won't be able to know
Please sign in to leave your vibe.