[Verse 1: Monaky]
Sometimes na empty head deny access
Sometimes an empty head denies access
Two puffs reconnect the VPN
Two puffs reconnect the VPN
Highest bidder l'ọmọ, intellectual property ever dey for auction tell me
Highest bidder l’ọmọ, intellectual property is always up for auction tell me
Once upon a time when I dey grow person tell me
Once upon a time when I was growing up, they told me
[Chorus: Monaky]
As you put cloth for body
As you put on clothes
Make you still get intellectual property
Make sure you still have intellectual property
Many things for self invest
Many things to invest in yourself
E no reach one quarter normally
It doesn’t reach one quarter normally
As you put cloth for body
As you put on clothes
Make you still get intellectual property
Make sure you still have intellectual property
Very chеap, na common sense
Very cheap, it’s common sense
E no reach onе quarter normally
It doesn’t reach one quarter normally
[Post-Chorus: Monaky]
[Non-Lyrical Vocals]
Dey use my cerebral
Using my brain
[Verse 2: Dessy Carter]
A-a-ay
A-a-ay
For this my life I like to find source
In this life, I like to find a source
Others dey wey rely on wetin dem talk, ay
Others rely on what they say, ay
I waka face where no one choose
I walk into places where no one chooses
Pedicure my toes, incase say my shoes unlace
Pedicure my toes, in case my shoes unlace
Udududun dududun-dundun (Udundundun)
Udududun dududun-dundun (Udundundun)
Udundun dun-dun (I go lie for you?)
Udundun dun-dun (Should I lie to you?)
I waka face where no one choose
I walk into places where no one chooses
Pedicure my toes, incase say my shoes unlace
Pedicure my toes, in case my shoes unlace
[Chorus: Monaky]
As you put cloth for body
As you put on clothes
Make you still get intellectual property
Make sure you still have intellectual property
Many things for self invest
Many things to invest in yourself
E no reach one quarter normally
It doesn’t reach one quarter normally
As you put cloth for body (Ah)
As you put on clothes (Ah)
Make you still get intellectual property
Make sure you still have intellectual property
Very cheap, na common sense
Very cheap, it’s common sense
E no reach one quarter normally
It doesn’t reach one quarter normally
[Post-Chorus: Monaky]
[Non-Lyrical Vocals]
(I go lie for you? THE TROUBADOUR)
(Should I lie to you? THE TROUBADOUR)
Make I dey use my cerebral
Let me use my brain
[Outro: Monaky]
They call me Monaky
They call me Monaky
A.K.A (THE TROUBADOUR)
A.K.A (THE TROUBADOUR)
Use my cerebral
Using my brain
(I go lie for you?, I can't lie for you)
(Should I lie to you?, I can’t lie to you)
Eh, dey murmur, no be here I dey rush ogbono
Eh, murmuring, it’s not here that I’m rushing ogbono
Please sign in to leave your vibe.