[Intro]
All of the blessings wey dey come my way
All of the blessings that are coming my way
[Verse 1]
Erima, jẹ ka jọ ko po tua
Erima, let's gather and make it large
Make you no go relent (No go relent)
Don't go relent (Don't go relent)
The way you ju'badi improper
The way you dance is improper
Shey you want to collect? (Want to collect)
Do you want to collect? (Want to collect)
You no I get the connect
You know I have the connection
Ẹlẹ your body fire oh
Your body is on fire oh
Carry fire wey fit flat my tyre oh
Carry fire that can flatten my tire oh
[Pre-Chorus]
Call all my man dem make dem fall out (Fall out)
Call all my guys to come out (Come out)
Tonight I want to call out (Call out)
Tonight I want to call out (Call out)
Igbadun is important (Important)
Fun is important (Important)
Igbadun is important
Fun is important
You no see we are crossing borders (Borders)
Don't you see we are crossing borders (Borders)
The magic we dey chun am (Chun am)
The magic we are conjuring (Conjuring)
All of my guys are ballers (Ballers)
All of my guys are ballers (Ballers)
No balloon for my corner
No balloon in my corner
[Chorus]
They can't tell me nothing (Nothing)
They can't tell me anything (Nothing)
They can't match my energy (Energy)
They can't match my energy (Energy)
Balling na normal thing (Normal thing)
Balling is a normal thing (Normal thing)
Cruising Aston Martin (Martin)
Cruising Aston Martin (Martin)
All of the blessings wey dey come my way (Wey dey come my way)
All of the blessings that are coming my way (That are coming my way)
They are all from God
They are all from God
And if dem try to talk
And if they try to talk
E go burn them like hot water oh (Like hot water oh), hot water oh
It will burn them like hot water oh (Like hot water oh), hot water oh
You better look well ko to sọda o (Ko to sọda o), ko to sọda o
You better look well before you say anything (Before you say anything), before you say anything
Counting my blessing titi d'ọla o
Counting my blessings until dawn oh
Oya na grasshopper oh
Come on, grasshopper oh
Emi n'ikan I be godfather oh (I be godfather oh)
I am the only one I am the godfather oh (I am the godfather oh)
I be the godfather oh
I am the godfather oh
[Verse 2]
I no dey joke with my peace of mind (Of mind)
I'm not joking with my peace of mind (Of mind)
Pass me the igbo make I feel alright (Alright)
Pass me the weed so I can feel alright (Alright)
When I'm with you, I'm with you for life
When I’m with you, I’m with you for life
Girl me wanna blow your whistle all night
Girl, I want to blow your whistle all night
Baby, put your worries all on me
Baby, put your worries all on me
I want to na money
I want to make money
[Pre-Chorus]
Call all my man dem make dem fall out (Fall out)
Call all my guys to come out (Come out)
Tonight I want to call out (Call out)
Tonight I want to call out (Call out)
Igbadun is important (Important)
Fun is important (Important)
Igbadun is important
Fun is important
You no see we are crossing borders (Borders)
Don't you see we are crossing borders (Borders)
The magic we dey chun am (Chun am)
The magic we are conjuring (Conjuring)
All of my guys are ballers (Ballers)
All of my guys are ballers (Ballers)
No balloon for my corner
No balloon in my corner
[Chorus]
They can't tell me nothing (Nothing)
They can't tell me anything (Nothing)
They can't match my energy (Energy)
They can't match my energy (Energy)
Balling na normal thing (Normal thing)
Balling is a normal thing (Normal thing)
Cruising Aston Martin (Martin)
Cruising Aston Martin (Martin)
All of the blessings wey dey come my way (Wey dey come my way)
All of the blessings that are coming my way (That are coming my way)
They are all from God
They are all from God
And if dem try to talk
And if they try to talk
E go burn them like hot water oh (Like hot water oh), hot water oh
It will burn them like hot water oh (Like hot water oh), hot water oh
You better look well ko to sọda o (Ko to sọda o), ko to sọda o
You better look well before you say anything (Before you say anything), before you say anything
Counting my blessing titi d'ọla o
Counting my blessings until dawn oh
Oya na grasshopper
Come on, grasshopper
Emi n'ikan I be godfather oh (I be godfather oh)
I am the only one I am the godfather oh (I am the godfather oh)
I be the godfather
I am the godfather
Please sign in to leave your vibe.