IDK (feat. Zlatan) Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Verse 1: Wizkid]

Eledumare na hin dey ginger me nicely

God is the one encouraging me nicely

Ohun oju ri, ko se so

What the eyes see, can't be said

Ohun baba se, k'ose ko

What the father does, let it be done

E bad or e good, we dey pray more

Whether bad or good, we pray more

Tough times don't last but tough people do, we go stand tall

Tough times don’t last but tough people do, we will stand tall

Eyes red like we jogor

Eyes red like we jogor

Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor

Puff, pass for the pain, yeah it’s hard

I really wanna know your interest

I really wanna know your interest

Money dey for my mind, I'm in business

Money is on my mind, I’m in business

Many time dem try play my intellect

Many times they try to play my intellect

And you know my shotta, man ah big the rest

And you know my shotta, man is big among the rest

When you ready make you take the shot

When you’re ready make you take the shot

And you know wetin go happen, make we ginger next

And you know what will happen, let’s keep going

Sound, sound

Sound, sound



[Chorus: Wizkid]

Ah ah ahn

Ah ah ahn

And I know dem how feel tonight

And I know how they feel tonight

I know man I wan dey tonight

I know man I want to be tonight

Wan manya and feel alright

Want to party and feel alright

Ah ah ahn

Ah ah ahn

Call my people make we dey tonight

Call my people let’s go tonight

Make we fall in, make we all align

Let’s fall in, let’s all align

Wan manya and feel alright

Want to party and feel alright

Oh ah yeah oh

Oh ah yeah oh

I no mind how e be tonight

I don’t mind how it is tonight

No apologies tonight

No apologies tonight

Wan manya and feel alright

Want to party and feel alright

Ah ah ahn

Ah ah ahn

Holla all my Gs tonight

Holla all my friends tonight

Sometimes naso e be sometimes

Sometimes that’s just how it is sometimes



[Verse 2: Zlatan]

Ah Ibile

Ah Ibile

B'osu oluwa ni shola

In the name of God I come

Aiye t'o dun, eba won ni mo se ni pola

Life that’s sweet, let them know I enjoy it

Aiye baje pelu VVS

Life is bad with VVS

K'oma da fun bend down select ni TBS

Let’s not go down for bend down select in TBS

She tell me say she go leave if the love no lead to money

She told me she would leave if love doesn't lead to money

Relationship wey money no dey, e go later boring

A relationship without money will later be boring

E go later sour, e go later scatter

It will later sour, it will later scatter

She go serve you breakfast on a bigger platter

She will serve you breakfast on a bigger platter

I say that's why I pray every night and day

I say that’s why I pray every night and day

That I get paid so I can slay

That I get paid so I can slay

Life show me pepper, many things I can't say

Life showed me hard times, many things I can’t say

Chance ti m'ori, m'ode take advantage

Opportunity came to me, I took advantage

Had no choice so I paid the price

Had no choice so I paid the price

My agege bread, me I turn to slice

My agege bread, I turned to slice

All the dirty for my life, me I sanitize

All the dirt in my life, I sanitized

Moni shoe get size, better realize, better realize oh

Money shoes have size, better realize, better realize oh



[Chorus: Wizkid]

Ah ah ahn

Ah ah ahn

And I know dem how feel tonight

And I know how they feel tonight

I know man I wan dey tonight

I know man I want to be tonight

Wan manya and feel alright

Want to party and feel alright

Ah ah ahn

Ah ah ahn

Call my people make we dey tonight

Call my people let’s go tonight

Make we fall in, make we all align

Let’s fall in, let’s all align



[Verse 3: Wizkid]

Everybody fall in, oya just falling

Everybody fall in, come on just fall in

Big bad everyday calling

Big bad every day calling

E don tey, now e don turn kings

It’s been long, now it has turned kings

Top feeling yeah my brother trust me

Top feeling yeah my brother trust me

E don turn king, everyday balling

It has turned king, every day balling

I no dey mind wetin come stop me

I don’t mind what comes to stop me

Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger

In Ojuelegba Shitta, I’m with my people encouraging

Any sound dey burst up the speakers

Any sound is bursting up the speakers



[Outro]

Eledumare na hin dey ginger me nicely

God is the one encouraging me nicely

Ojodi k'ose so

Let it be so

On baba, se k'ose ko

Oh father, let it be done

E bad or e good, we dey pray more

Whether bad or good, we pray more

Tough times don't last but tough people do, we go stand tall

Tough times don’t last but tough people do, we will stand tall

Eyes red like we jogor

Eyes red like we jogor

Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor

Puff, pass for the pain, yeah it’s hard

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.