[Verse: King Promise]
Nothing under the sun wey go shake me
Nothing under the sun that can shake me
Kika me ho ns3m you dey tempt me
Counting my blessings you’re tempting me
But when you see me you go compose
But when you see me you better compose
(see me, you better compose)
(see me, you better compose)
Only thing for this life wey dey freak me
Only thing in this life that freaks me out
Be time wey my girlie dey tease me
Is the time when my girl is teasing me
They can't count me out dem they need me eh
They can’t count me out they need me eh
[Pre-Chorus: King Promise]
Say Continental we go chop
Say Continental we will eat
International we go fly
International we will fly
Say make we no see yawa ooo
Say let’s not see problems ooo
I pray we no see yawa oo
I pray we don’t see problems oo
Continеntal we go chop
Continental we will eat
International we go fly
International we will fly
Say makе we no see yawa ooo
Say let’s not see problems ooo
I pray we no see yawa oo
I pray we don’t see problems oo
[Chorus: King Promise]
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
Continental we will eat
International we go fly
International we will fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
Continental we will eat
International we go fly
International we will fly
[Verse: Shallipopi]
Inter - continental
Inter - continental
Struggling but now I'm doing better
Struggling but now I’m doing better
I be catching flights like I'm catching feelings
I be catching flights like I’m catching feelings
I might stack up my funds to the ceiling
I might stack up my funds to the ceiling
Okiki tell me how you feeling
Okiki tell me how you feeling
Do you love me
Do you love me
Hope you no dey deceive me
Hope you’re not deceiving me
My life feels to me like I'm dreaming
My life feels to me like I’m dreaming
Action film steady camera filming
Action film steady camera filming
WAHALA!
PROBLEM!
Say life na turn-by-turn
Say life is turn-by-turn
No come go use your own spoil my own
Don’t come and spoil my own with your own
I enter any place
I enter anywhere
I fuck shit up
I mess things up
Unlimited Grace, I got it all
Unlimited Grace, I got it all
Lyrically speaking, listen, pay attention
Lyrically speaking, listen, pay attention
I'm not gon be repeating
I’m not going to be repeating
There's a reason I be balling every season
There’s a reason I’m balling every season
DND, you know man's busy
DND, you know man is busy
[Chorus: King Promise]
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
Continental we will eat
International we go fly
International we will fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
Continental we will eat
International we go fly
International we will fly
[Verse: King Promise]
Who never get sin
Whoever has no sin
Cast the first stone
Cast the first stone
E no be competition
It’s not a competition
But I'm the best tho
But I’m the best though
Sellout from Nungua to London
Sellout from Nungua to London
The gyaldem want sing on my Ding Dong
The girls want to sing on my Ding Dong
I know my identity
I know my identity
I know myself o yeah
I know myself oh yeah
Girlie say she no fit let go yeah
Girl says she can’t let go yeah
Give her wings like red bull yeah
Give her wings like Red Bull yeah
[Pre-Chorus: King Promise]
Say Continental we go chop
Say Continental we will eat
International we go fly
International we will fly
Say make we no see yawa ooo
Say let’s not see problems ooo
I pray we no see yawa oo
I pray we don’t see problems oo
Continental we go chop
Continental we will eat
International we go fly
International we will fly
Say make we no see yawa ooo
Say let’s not see problems ooo
I pray we no see yawa oo
I pray we don’t see problems oo
[Chorus: King Promise]
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
Continental we will eat
International we go fly
International we will fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
Continental we will eat
International we go fly
International we will fly
Please sign in to leave your vibe.