[Intro: Bnxn]
O-Obah
O-Obah
Wah dem a seh?
What are they saying?
Fi'kan we'kan nkan (Ká lè jó), fi'kan we'kan nkan (Fa wẹ igbó)
Compare this to that. (Let's dance), Compare this to that.(Get the vibe)
Fi'kan we'kan nkan
Compare this to that.
[Verse 1: Bnxn]
Oh, as you can see, something wey no dey for me
Oh, as you can see, something that doesn't concern me
I no fit put my mind you see, if no be money wey go sweet me like vitamin C
I can't focus, you see, if it's not money that makes me feel good like vitamin C
Oh, as you can see, something wey no dey for me
Oh, as you can see, something that doesn't concern me
If you don't say that you're for me, it's no guarantee
If you don't say that you're with me, it's no guarantee
I no fit say you be my padi
I can't say you are my friend
For my money, mo le ka e mo one corner
For my money, I can hook you to a corner
For my balance, you no straight my guy, you too kana
For my balance, you're not straight my guy, you're too stingy
I enter small yawa for your matter
I got into a little trouble because of you
You dey owe me, you wan dey come
You owe me, you want to come
[Chorus: Rema]
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
Compare this to that, compare this to that(You want to come)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
You now want to start comparing this to that, compare this to that (You want to come)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
You now want to start comparing this to that, compare this to that (You want to come)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (Why you wan dey?)
You now want to start comparing this to that, compare this to that (You want to come)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
Why will you now start comparing this to that, compare this to that (You want to come)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan
To act we act on it, to act we act on it
[Verse 2: Rema]
Pay me my money, make I ball small
Pay me my money, so I can ball a little
Stop all the long talk, I no dey forum
Stop all the lengthy talk, I'm not here for that
Me, I wan sĂşn gbalaja with my day ones, my day ones
Me, I want to enjoy with my day ones, my day ones
I no fit let my enemies shame me gan
I can't let my enemies shame me at all
Na why me I no dey rest, I always dey work
That's why I'm always on the grind, I never rest
Coward, if I say I wan lazy gan
Coward, if I say I want to be lazy
I go pick money before I pick my babe call
I'll pick money before I pick my girl’s call
Because e dey stop nonsense, you dey hate on me how market?
Because it stops nonsense, you're hating on me, how's the market?
If I fall, ọmọ, make I bend
If I fall, child, let me bend
Say, you get fake dreads, but you wan give me advice about patience, are you making sense?
Say, you have fake dreads, but you want to give me advice about patience, does that make sense?
Stand fit before I change my color, color
Stand firm before I change my color, color
I dey talk, you dey talk? Shut up
I am talking, you are talking? Shut up
Me wey be werey, I no be bolo
Me, who is crazy, I'm not foolish
Shebi, you be mama Ebo? l'm fed up, uh
Are you mama Ebo? I'm fed up, uh
[Chorus: Bnxn & Rema]
You wan dey fi'kan we'kan nkan (Fi'kan), fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'-uh)
You now want to start comparing this to that, compare this to that (You want to come)
You wan dey fi'kan we'kan nkan (Ayy, yeah), fi'kan we'kan nkan (Pay me my money, oh)
You now want to start comparing this to that, compare this to that (You want to come)
Why you wan dey fi'kan we'kan nkan? (Fi'kan we'kan nkan) Fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'kan nkan)
Why will you now start comparing this to that, compare this to that (You want to come)
You wan dey fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'kan nkan), fi'kan we'kan nkan (Mm-mm)
You now want to start comparing this to that, compare this to that (You want to come)
Please sign in to leave your vibe.