Money Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro]

Basket

Basket

If I, If I do, If I, If I do, If I, If I do, If I

If I, If I do, If I, If I do, If I, If I do, If I



[Chorus: Oxlade]

If I do mistake get money

If I make a mistake and get money

People go sabi -who I be

People will know -who I am

If I do mistake get money

If I make a mistake and get money

People go sabi -who I be

People will know -who I am

For this on God

For this, I swear to God



[Verse 1: Oxlade]

Na money be the root of all evil

Money is the root of all evil

But na still money dey send person go school

But it's still money that sends a person to school

Money be the root of all badness

Money is the root of all badness

But na still money wey turn OBO to baddest

But it's still money that turned OBO to the baddest

Na money dey commot person for single

Money takes a person out of single life

And when I get money I go fit drop my single

And when I get money I can drop my single

Hmmm wele wele It's very simple

Hmmm wele wele It's very simple

So when I get the money all of them go fit to mingle

So when I get the money, all of them will be able to mingle

Kirakita no dey get the power

Kirakita doesn't have the power

Na calamity dey make person dey sour

It's calamity that makes a person sour

I no say me I no get the power

I know that I don't have the power

But when I get the rabba I go get all of the power

But when I get the money, I'll have all the power



[Chorus: Oxlade]

If I do mistake get money

If I make a mistake and get money

People go sabi -who I be

People will know -who I am

If I do mistake get money

If I make a mistake and get money

People go sabi -who I be

People will know -who I am

For this on God

For this, I swear to God



[Verse 2: Efya]

Hmmm

Hmmm

?

?



[Chorus: Efya, Oxlade]

If I do mistake get money

If I make a mistake and get money

People go sabi -who I be

People will know -who I am

If I do mistake get money

If I make a mistake and get money

People go sabi -who I be

People will know -who I am

For this on God

For this, I swear to God



[Outro: Oxlade]

I go dey spend, I go dey gazza oh

I will spend, I will enjoy oh

I go dey spend everyday, I go dey gallo oh

I will spend every day, I will party oh

I go dey spend, I go dey tan na oh

I will spend, I will spend time oh

Come to the money, Come to the money

Come to the money, Come to the money

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.