Sempe Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

Tell me what I've not seen before for my life

Tell me what I’ve not seen before for my life

No be chise many man want to see me fall

No be chise many man want to see me fall

My brother dem wan see me fall

My brother them want to see me fall

As long as the outcome is income

As long as the outcome is income

I Dey for my grind

I am on my grind

And I know all fingers them are not equal

And I know all fingers are not equal

My brother we are not equal se

My brother we are not equal se


Them no fit try, and they cannot deny

They cannot try, and they cannot deny

Sey na Jah blessing cover me

That it is Jah's blessing that covers me

And I know that is all I need

And I know that is all I need

No come Dey whine

Don't come whining

Tonight we getting high

Tonight we are getting high

Celebrate my wins properly

Celebrate my wins properly

Cause tomorrow is not promised

Cause tomorrow is not promised


Them no fit stop my run

They cannot stop my run

Run run

Run run

Me I can stop

I can stop

Stop stop

Stop stop

We no dey the same catty oo

We are not the same category oo

Wo mo lorun to n Dabira

You that knows how to suffer

Holy Ghost fire burn burn burn

Holy Ghost fire burn burn burn

Kinihun loba eran ran ran

Young one move fast

We no dey the same catty oo

We are not the same category oo

Emi omo ologo to n dabira ooooo

I am a child of glory that suffers ooooo


The way me live my life

The way I live my life

I dey like to dey live with style oooo

I like to live with style oooo

Me I go laugh, I go dance

I will laugh, I will dance

Magbomo till the day I die

Party until the day I die

Omo sey na nobody go tell me

Nobody can tell me

How to live my life ooo hmmm

How to live my life ooo hmmm

No be lie ooo, hmmm

It's not a lie ooo, hmmm

Ooohh ohhhh ohhhh

Ooohh ohhhh ohhhh

Malo fori bebe

Don't hold back

When we dan dey for the streets

When we are out on the streets

Oti pepe

It's been great

All of those wey wanna be me

All those who want to be me

Wan ti Sempe ooooo, hmmm hmmm

Want to be serious ooooo, hmmm hmmm

If them want to try me gan gan aso

If they want to try me again and again

Wheel barrow no be keke

A wheelbarrow is not a keke

Pass the kpo, or pass the booze make we meze

Pass the drink, or pass the booze, let's enjoy

All of those wey wanna be me

All those who want to be me

Wan ti sempe ooo, ohhh ohhh

Want to be serious ooo, ohhh ohhh

C Ronaldo

C Ronaldo


Them no fit try, and they cannot deny

They cannot try, and they cannot deny

Sey na Jah blessing cover me

That it is Jah's blessing that covers me

And I know that is all I need

And I know that is all I need

No come Dey whine

Don't come whining

Tonight we getting high

Tonight we are getting high

Celebrate my wins properly

Celebrate my wins properly

Cause tomorrow is not promised

Cause tomorrow is not promised


Them no fit stop my run

They cannot stop my run

Run run

Run run

Me I can stop

I can stop

Stop stop

Stop stop

We no dey the same catty oo

We are not the same category oo

Wo mo lorun to n Dabira

You that knows how to suffer

Holy Ghost fire burn burn burn

Holy Ghost fire burn burn burn

Kinihun loba eran ran ran

Young one move fast

We no dey the same catty oo

We are not the same category oo

Emi omo ologo to n dabira ooooo

I am a child of glory that suffers ooooo

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.