Assembly Of Gods (feat. Magnito, Illbliss & Dremo) Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro]

Basket

Basket

Duk

Duk

Duk

Duk

Duktor

Duktor



[Verse 1: The Cavemen]



[Verse 2: Falz]

Get Up, Get Up

Get Up, Get Up

Yeba

Yeba

Yewo, Yewo

Yewo, Yewo

Yepa

Yepa

Boys dey for cave (Ye)

Boys are in the cave (Ye)

Stripper dey stage (Ha)

Stripper is on stage (Ha)

Hooker dey for babes (What)

Hooker is with the girls (What)

Nobody Complain (Cheii)

Nobody Complains (Cheii)

Nobody need to vex

Nobody needs to be angry

Omo no cause for rage (Omo no cause oh)

No need for rage (No need oh)

Oh papa carry yellow sissy like him daughter age

Oh father carries a yellow sissy like she is his daughter's age

She treat am nice

She treats him nice

Him don be customer tey (Tey, tey)

He has become a customer for a long time (For a long time, for a long time)

I leave my friends wey be bad influence called Omah Lay (Baller, baller)

I left my friends who are a bad influence called Omah Lay (Baller, baller)

Una no get the memo

You all did not get the memo

Today na my day (Na today oh)

Today is my day (It's today oh)

So kilamashey (Ye)

So, let’s celebrate (Ye)

Get up and spray

Get up and spray

Show them say paper dey

Show them that there's money

Shey they think say na play

Do they think it's a joke?

Na so male call my phone

That's how a guy called my phone

Say Folarin jeka pray

Said Folarin, let’s pray



[Refrain: The Cavemen]



[Verse 3: Magnito]

Fresh out

Fresh out

Give am extra money incase she's smoothie

Give her extra money in case she’s in the mood

Make some smoothie, Incase she's cold

Make some smoothie, in case she’s cold

Give am Hoodie

Give her a hoodie

We own Africa, we get goon

We own Africa, we have goon

Some dey Burundi

Some are in Burundi

(?)

(?)

If you get money dey buy designer

If you have money, buy designer

I fit employ Nicki Minaj and sack Rihanna

I can hire Nicki Minaj and sack Rihanna

I don't buy G-Wagon for enemies, I buy Sienna

I don’t buy G-Wagon for enemies, I buy Sienna

(?)

(?)

Fresh Out

Fresh Out



[Refrain: The Cavemen]



[Verse 4: Flavour]

This life na cruise oh

This life is just for fun oh

If you rush am you go lose oh

If you rush it, you will lose oh

If you dey vex for your pocket

If you're angry about your pocket

Dey your dey make I dey my dey

Stay on your lane while I stay on mine

If you happy (?)

If you’re happy (?)

I say my life na stress free

I say my life is stress-free

Happy People dey live long oh

Happy people live long oh



[Refrain: Flavour, The Cavemen]



[Verse 5: Illbliss]

(?)

(?)

Mad lines over beats even doper Acapella

Mad lines over beats even doper Acapella

Top tier versatility slash nobility slash lyrical ability

Top tier versatility slash nobility slash lyrical ability

Mad agility

Mad agility

Lyrical panther

Lyrical panther

Fuck any senseless banter

Forget any senseless banter

All hustling that's the mantra

All hustling, that’s the mantra

(?)

(?)



[Refrain: The Cavemen]



[Verse 6: Dremo]

You don't talk on a Friday

You don’t talk on a Friday

Jumoke, Aliyah and Ekaette

Jumoke, Aliyah and Ekaette

I fit no fine oh but paa dey

I may not be fine oh but I’m doing well

Cos I'm living my life on a high way

Because I’m living my life on a highway

Omo for this life make you dey catch cruise

In this life, you should catch some fun

Poco Lee no reach, I'm kiddwaya with the dance move

Poco Lee can’t reach, I’m kiddwaya with the dance moves

Curfew na twelve, I dey commot for quarter past two

Curfew is twelve, I leave at a quarter past two

Ahn Ahn

Ahn Ahn

Motivational Speaker

Motivational Speaker

Buchi go cast you

Buchi will expose you

Guys I dey counsel

Guys, I’m counseling

Girls I dey cancel

Girls, I’m canceling

Getting cheese, quick bread

Getting money, fast bread

Something like a fast food

Something like fast food

Shori during the weekend

Shori during the weekend

Mo na nawo, mi le dasun

More than you, I have that

Eeny, meeny, miny, moe

Eeny, meeny, miny, moe

Babcock abi Lasu

Babcock or Lasu



[Outro: Basket Mouth]

Now

Now

Time is running out

Time is running out

I guess It's time I step in

I guess it’s time I step in

An origin of a true MC begins

An origin of a true MC begins

Call me the King or call me the Kingpin

Call me the King or call me the Kingpin

Eze gburugburu

Eze gburugburu

Kind of the same thing

Kind of the same thing

And we out

And we are out

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.