Korede Bello
Korede Bello
Yah
Yeah
Don Jazzy
Don Jazzy
[Verse]
Normally
Normally
Normally
Normally
Dem no dey see me for party
They don’t see me at parties
I dey sip my tea
I sip my tea
Protect my peace
Protect my peace
I no dey send nobody
I don’t care about nobody
Energy
Energy
Energy
Energy
E dey show for your body
It shows on your body
When you call on me
When you call on me
Like Do Re Mi
Like Do Re Mi
Oya fa mo mi baby
Come on, remember me baby
[Pre-Chorus]
Moti ready
I’m ready
Padi mi lon se party
My friend is hosting the party
Awon girls wan jubadi (Yeba)
The girls want to celebrate (Yeba)
Talo so pe o ti pari
Who said it’s over
Kole pari o
It’s not over o
Na dem sabi
They know it
Ko ma so katikati
Don’t make it complicated
Anything wey dem like
Anything they like
Anything wey dem want to say
Anything they want to say
Kode kan mi o
Don’t touch me o
[Chorus]
We get money for rainy days
We have money for rainy days
Everyday we celebrate
Every day we celebrate
If you dey pray make I fail
If you’re praying for me to fail
I dey pray for you
I’m praying for you
My lawyer dey win any case
My lawyer wins every case
So whether you mad or you craze
So whether you’re crazy or you’re mad
I no dey follow you race
I’m not racing with you
[Verse]
I dey my own dey
I’m doing my own thing
Minding my business
Minding my business
Minding my business oh
Minding my business oh
Na the work wey dey pay me oh
It’s the work that pays me oh
I dey face on a daily oh
I’m facing it daily oh
Minding my business
Minding my business
Minding my business oh
Minding my business oh
I just dey my Cabana
I’m just in my Cabana
I no like wahala
I don’t like trouble
Minding my business
Minding my business
Minding my business oh
Minding my business oh
I dey gather my rabba
I’m gathering my money
I no want your palava
I don’t want your issues
Minding my business
Minding my business
Minding my business oh
Minding my business oh
[Verse]
You see for the community I comport
You see in the community I behave myself
And when dem call up on me I support
And when they call on me, I support
Some kind things I no dey disappoint
Some things I don’t disappoint
If e never reach you then make you wait your turn
If it hasn’t reached you, then wait your turn
Moving with security is a must
Moving with security is a must
Cos some people dey wey their head dey touch
Because some people are mentally unstable
Anything I do you no say dem must talk
Anything I do, you know they must talk
Santa Claus oga Elon Musk of course
Santa Claus, oga Elon Musk of course
[Chorus]
We get money for rainy days
We have money for rainy days
Everyday we celebrate
Every day we celebrate
If you dey pray make I fail
If you’re praying for me to fail
I dey pray for you
I’m praying for you
My lawyer dey win any case
My lawyer wins every case
So whether you mad or you crase
So whether you’re mad or you’re crazy
I no dey follow you race
I’m not racing with you
[Verse]
I dey my own dey
I’m doing my own thing
Minding my business
Minding my business
Minding my business oh
Minding my business oh
Na the work wey dey pay me oh
It’s the work that pays me oh
I dey face on a daily oh
I’m facing it daily oh
Minding my business
Minding my business
Minding my business oh
Minding my business oh
I just dey my Cabana
I’m just in my Cabana
I no like wahala
I don’t like trouble
Minding my business
Minding my business
Minding my business oh
Minding my business oh
I dey gather my rabba
I’m gathering my money
I no want your palava
I don’t want your issues
Minding my business
Minding my business
Minding my business oh
Minding my business oh
Please sign in to leave your vibe.