Anita Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro]

Ooh

Ooh

Oh, yeah, yeah, oh

Oh, yeah, yeah, oh

Ayy

Ayy



[Verse 1]

Girl for your informat'

Girl for your information

I no fit mercy for any person, wey go try mess with my mercy, on (Yeah, yeah oh)

I can't show mercy to anyone who tries to mess with my mercy, on (Yeah, yeah oh)

Hey, no be Instagram challenge oh

Hey, it's not an Instagram challenge oh

No go double dare my baby

Don’t double dare my baby

No come dey do Tacha and Mercy, oh, ayy

Don't come and do Tacha and Mercy, oh, ayy

Seriously ooh, oh-oh

Seriously ooh, oh-oh

Seriously ooh, oh-oh

Seriously ooh, oh-oh

E dey touch me ooh, oh

It touches me ooh, oh

E dey touch me ooh, oh-oh

It touches me ooh, oh-oh

Hm, ah-ah

Hm, ah-ah



[Chorus]

Ayy-ayy

Ayy-ayy

Anita, 'Nita bae

Anita, ‘Nita bae

Wetin Anita bake?

What did Anita bake?

I want to eat Anita cake, ooh

I want to eat Anita cake, ooh

Ayy-ayy

Ayy-ayy

Anita, 'Nita bae

Anita, ‘Nita bae

Wetin Anita bake?

What did Anita bake?

I want to eat Anita cake, ooh

I want to eat Anita cake, ooh

Ayy-ayy

Ayy-ayy

Anita, 'Nita bae

Anita, ‘Nita bae

Wetin Anita bake?

What did Anita bake?

I want to eat Anita cake, ooh

I want to eat Anita cake, ooh

Ayy-ayy

Ayy-ayy

Anita, 'Nita bae

Anita, ‘Nita bae

Wetin Anita bake?

What did Anita bake?

I want to еat Anita cake, ooh

I want to eat Anita cake, ooh



[Verse 2]

Hey

Hey

Girl, your booty get mind on е own

Girl, your booty has a mind of its own

Bum-bum wey dey eye my pocket

Bum-bum that's eyeing my pocket

Dey do me like Angéli' 'Jo

It's making me feel like Angéli’ ‘Jo

Wetin me I dey find na sure bet

What I'm looking for is a sure bet

I go still kolobi my own

I will still grab my own

Girl, you know say my money na longest

Girl, you know that my money is the longest

Fela Kuti, igbo no long reach, hmm

Fela Kuti, the Igbo doesn’t reach long, hmm

Excellent baby, oh

Excellent baby, oh

Fe fe ne baby, oh

Fe fe ne baby, oh

Fe fe ne me

Fe fe ne me

Ihe mna cho

What I want

Wetin Iheanacho dey find outside your domot?

What is Iheanacho looking for outside your home?

Seriously oh, seriously

Seriously oh, seriously

Ooh, yeah, ooh

Ooh, yeah, ooh



[Chorus]

Ayy-ayy

Ayy-ayy

Anita, 'Nita bae

Anita, ‘Nita bae

Wetin Anita bake?

What did Anita bake?

I want to eat Anita cake, ooh

I want to eat Anita cake, ooh

Ayy-ayy

Ayy-ayy

Anita, 'Nita bae

Anita, ‘Nita bae

Wetin Anita bake?

What did Anita bake?

I want to eat Anita cake, ooh

I want to eat Anita cake, ooh

Ayy-ayy

Ayy-ayy

Anita, 'Nita bae

Anita, ‘Nita bae

Wetin Anita bake?

What did Anita bake?

I want to eat Anita cake, ooh

I want to eat Anita cake, ooh

Ayy-ayy

Ayy-ayy

Anita, 'Nita bae

Anita, ‘Nita bae

Wetin Anita bake?

What did Anita bake?

I want to eat Anita cake, ooh

I want to eat Anita cake, ooh

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.