Maximum enjoyment
Maximum enjoyment
Wanna make sure you rise up
Wanna make sure you rise up
And dance to people sound
And dance to people sound
Genuine and foreign music
Genuine and foreign music
No more, no less
No more, no less
No more, no less
No more, no less
No more, no less
No more, no less
Just dance to Fuji Garbage
Just dance to Fuji Garbage
Hmm
Hmm
Ah I want to dance with my Gs
Ah I want to dance with my Gs
Mo tin stunt lati 1990
I've been stuntin since 1990
Mi o raye jati jati
I can't escape jati jati
Bami wa awon girls ton like to party
Come and meet the girls who like to party
Me sef I Dey gbadun baddies
Me too, I enjoy baddies
On the weekend I dey travel out
On the weekend I travel out
Big baller bi Ansu Fati
Big baller like Ansu Fati
Add everything what's the mathema
Add everything what's the math
My Shima make sense (No less)
My Shima makes sense (No less)
Tun tun we dey ja latest (No less)
Again we are jamming the latest (No less)
Touchdown and the town dey red (No less)
Touchdown and the town is red (No less)
Omo butter wey dey try break bread (No less)
Butter kid trying to break bread (No less)
My Shima make sense (No less)
My Shima makes sense (No less)
Tuntun we dey ja latest. (No less)
Again we are jamming the latest (No less)
Touchdown and the town dey red (No less)
Touchdown and the town is red (No less)
Omo butter wey dey try break bread (No less)
Butter kid trying to break bread (No less)
Alapa stainless to n ja f'obinrin
Stainless thief is nagging the lady
You dey play, don't bring your girl to the concert
You're playing, don’t bring your girl to the concert
Shebi you see the setting see as e Dey be
Did you see the setting, see how it is
You dey play, don't bring your girl to the concert
You're playing, don’t bring your girl to the concert
Emi emi emi, emi laiye mi
Me me me, me in my life
Emi Iwo iwo Iwo like mi
Me you you you like me
Emi emi emi, emi laiye mi
Me me me, me in my life
Emi emi emi emi, iwo like mi
Me me me me, you like me
Ayeee
Yeah
Second verse (ehn)
Second verse (ehn)
Oo le rimi ninu same circumstance
You can feel me in the same circumstance
Ara no dey San one place second time
The body doesn't return to the same place the second time
Mo ti seju si e o tun wa second sign
I've already waited for you, and you come again for a second sign
Pele
Sorry
Second chance (ehn)
Second chance (ehn)
Second try (ou)
Second try (ou)
Second dance (ah)
Second dance (ah)
Second glass (hey)
Second glass (hey)
Second half (you say?)
Second half (you say?)
C'est comme ci
C’est comme ci
C'est comme ca
C’est comme ça
Hello my dear (ehn)
Hello my dear (ehn)
Pele my dear (eh eh)
Sorry my dear (eh eh)
Sweetie my dear (Hmnn Hmnn)
Sweetie my dear (Hmnn Hmnn)
Darling my dear (eh eh)
Darling my dear (eh eh)
Honey my dear (ehn)
Honey my dear (ehn)
Darling my dear (eh eh)
Darling my dear (eh eh)
Rora my dear (hmm hmm)
Carefully my dear (hmm hmm)
Pele my dear
Sorry my dear
My Shima make sense (no less)
My Shima makes sense (no less)
Tun tun we dey ja latest (no less)
Again we are jamming the latest (no less)
Touchdown and the town dey red (no less)
Touchdown and the town is red (no less)
Omo butter wey dey try break bread (no less)
Butter kid trying to break bread (no less)
My Shima make sense (no less)
My Shima makes sense (no less)
Tun tun we dey ja latest (no less)
Again we are jamming the latest (no less)
Touchdown and the town dey red (no less)
Touchdown and the town is red (no less)
Omo butter wey dey try break bread (no less)
Butter kid trying to break bread (no less)
Hello my dear
Hello my dear
Pele my dear
Sorry my dear
Honey my dear
Honey my dear
Baby my dear
Baby my dear
Sweetie my dear
Sweetie my dear
Baby my dear
Baby my dear
Pele my dear
Sorry my dear
Pele my dear
Sorry my dear
Please sign in to leave your vibe.