PICANTO (feat. Zlatan and ECko Miles) Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro: Odumodublvck & Zlatan]

J sounds killed this

J sounds killed this

Blvcksheep for life, Blvcksheep forever

Blvcksheep for life, Blvcksheep forever

Izgaaju 'til we kpeme, Antiworldgangstars

We’ll keep going until we win, Antiworldgangstars

G.E Records, Odumodublvck, you get me?

G.E Records, Odumodublvck, you get me?

Fizo in the building (Prra)

Fizo in the building (Prra)

Ibile

Ibile



[Chorus: Odumodublvck & Zlatan]

They know I came (Ayy) in a Picanto (Kapaichumarimaichupako)

They know I came (Ayy) in a Picanto (Kapaichumarimaichupako)

(Hundred men) dey my doormot (Casablancadecatamatopia)

(Hundred men) at my doorstep (Casablancadecatamatopia)

Kosi gateman

No gateman

You go contact oh (Astalavi, give dem; Yes)

You go contact oh (Astalavi, give them; Yes)

They know I came in a Picanto

They know I came in a Picanto

Hundred men dey my doormot (Native)

Hundred men at my doorstep (Native)

Kosi gateman

No gateman

You go contact oh (Wey, wey)

You go contact oh (Wey, wey)



[Refrain: Odumodublvck]

Wey dem? (Fall out)

Where are they? (Fall out)

Who goes? (Check out)

Who goes? (Check out)

Knack am (Dull am)

Hit it (Dull it)

Jam am (March am)

Mix it (March it)

Wey dem? (Fall out)

Where are they? (Fall out)

Who goes? (Check out)

Who goes? (Check out)

Knack am (Dull am)

Hit it (Dull it)

Jam am (March am)

Mix it (March it)

We squeeze, we march (My boy, come on)

We squeeze, we march (My boy, come on)

Dey tench oh (Commot body; issa bad guy)

They go discharge (Who’s there? Come on)

We dey observe

We are making contact, eh

Dey go discharge (Who dey? Come on)

We dey contact, eh



[Verse 1: Odumodublvck]

Wetin I go do for you? (Ayi oh)

What will I do for you? (Ayi oh)

Tej gimme cloth, make I denge pose

Tej give me clothes, let me pose

Before we go march, I go sip agbo (Fi)

Before we go out, I’ll sip herbal drink (Fi)

Fizo dey my back e dey mole igbo

Fizo’s at my back, he’s feeling high

Shayo dey the room

Alcohol in the room

Desperado na why we mezebu

Desperado is why we’re wild

The banger wey been scatter settings for my city

The jam that scattered things in my city

Coti been dey find am all along (We dey jogodo; Long)

Coti has been looking for it all along (We’re jogging; Long)

Today we go bomb am

Today we’ll blow it up

Blow dem, shank am

Blast them, stab them

We no fit to breathe

We cannot breathe

The banger wey been scatter settings for my city

The jam that scattered things in my city

Coti been dey find am all along (How many, how many?)

Coti has been looking for it all along (How many, how many?)

Today we go bomb am

Today we’ll blow it up

Blow dem, shank am

Blast them, stab them

We no fit to—

We cannot—



[Chorus: Odumodublvck & Zlatan]

They know I came in a Picanto

They know I came in a Picanto

(Hundred men) dey my doormot

(Hundred men) at my doorstep

Kosi gateman

No gateman

You go contact oh (Hundred men)

You go contact oh (Hundred men)

They know I came in a Picanto (In a Picanto, ooh)

They know I came in a Picanto (In a Picanto, ooh)

Hundred men dey my doormot

Hundred men at my doorstep

Kosi gateman (Ibile)

No gateman (Ibile)

You go contact oh (Ayy)

You go contact oh (Ayy)



[Verse 2: Zlatan]

I say

I say

Bottega wey dey my face, no dey see enemies (See)

Bottega on my face, don’t see enemies (See)

That plenty money must be made by any means (Yes)

That plenty money must be made by any means (Yes)

Abi your papa no go like denge po

Or doesn’t your father like to pose?

Inside Rolls Royce with two bad bitches from Miami?

Inside Rolls Royce with two bad girls from Miami?

Ebelebe na who come correct dey get padi

The one who comes correct gets the friend

Young boy wey your sister dey call sugar daddy

Young boy your sister calls sugar daddy

Odumodu, na who we see korokoro when we dey soak garri?

Odumodu, who did we see clearly when we were soaking cassava?

Such a guy, we must gather get

Such a guy, we must gather

You go fear when you see cartel

You’ll fear when you see the cartel

When we started

When we started

Dem look us less

They looked down on us

Child of the man

Child of the man

Now everything blessed

Now everything is blessed

Now popo stop me, say e sabi person

Now the police stop me, say they know someone

Money and fame don dey

Money and fame have been in my sight since I was thirteen

My eye since like thirteen

Booyaka, booyakam

Booyaka, booyakam

When we enter, when we scatter

When we enter, when we scatter

Stab anybody with my cloak and dagger

Stab anybody with my cloak and dagger

Let nothing come my way with problems

Ta gba gbori wole omo ase ma japa

Make nothing join me, join me with sapa



[Chorus: Odumodublvck]

They know I came in a Picanto (Oh, ooh)

They know I came in a Picanto (Oh, ooh)

Hundred men dey your doormot (Ooh)

Hundred men at your doorstep (Ooh)

Kosi gateman (Ooh)

No gateman (Ooh)

You go contact oh

You go contact oh



[Verse 3: ECko Miles & Odumodublvck]

Abobi roll the kpoli make I kprass (Yeah)

Abobi roll the kpoli let me kprass (Yeah)

I no get time to partake, na hin make I ask

I don’t have time to partake, that’s why I’m asking

Na the rabba dey my mind, I no need to cast (Eh)

The rabba’s on my mind, I don’t need to cast (Eh)

I don grind, I don find, I no too dey cap (Blvck, eh)

I’ve ground, I’ve found, I’m not too capping (Blvck, eh)



[Verse 4: Odumodublvck]

E be like say, the thing don cast

It seems like the thing has been cast

E be like say, your kele don kprass

It seems like your girl has kprassed

She go jogodo (Jogodo)

She’ll move (Jogodo)

Drop better high she go follow go, ayy

Drop some good highs she’ll follow, ayy

Secure the bag and gbes, hey

Secure the bag and dance, hey

Throway for yansh and face, bullet

Throw it for the back and face, bullet

Today na crate by crate, we go soft and

Today is crate by crate, we’ll go soft and

Kele dey crash my place

The girl is crashing my place

I go fuck am, I go block down

I’ll sleep with her, I’ll lock it down



[Outro]

Ego necessary

It’s necessary

Owo necessary

Money is necessary

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.