Phenomena Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Verse 1]

Tell me wetin dey sup

Tell me what's up

Kin to so pe mo n bò

Kin to so I’m coming

Anytime we dey ball

Anytime we’re partying

We dey order oscroh

We’re ordering oscroh

Do you got this on lock?

Do you got this on lock?

Mo ma n so pé on God

I’m saying it on God

Let 'em know that we outside

Let 'em know that we’re outside

Everyday is on lock

Everyday is on lock



[Pre-Chorus]

Ṣìnà fẹ́rẹ̀ẹ́ fẹ́, ṣìnà binti (Ah)

Road is nearly open, road is bending (Ah)

O n so kenkele with your bikini (Ah)

You’re saying kenkele with your bikini (Ah)

Please remember me, please remember me

Please remember me, please remember me

Just do that for me baby (Do that)

Just do that for me baby (Do that)



[Chorus]

If I no drop shingbain, má fọ

If I don't drop shingbain, don't break

I'm fine, you should know

I’m fine, you should know

Shebi emi ṣ'omo ologo

Is it not me that’s the child of glory?

Evian, e go flow

Evian, it’s going to flow

Phenomena sef she no know

Even phenomena she doesn’t know

But na so e dey go, sọ mo owo ti mon kpa for onе show?

But that’s how it goes, do I know the money I’m saving for one show?

Mmm, you no go fit know

Mmm, you won't know

If I no drop shingbain, má fọ

If I don't drop shingbain, don't break

I'm fine, you should know

I’m fine, you should know

Shebi emi ṣ'omo ologo

Is it not me that’s the child of glory?

Evian, e go flow

Evian, it’s going to flow

Phenomena sef she no know

Even phenomena she doesn’t know

But na so e dey go, ṣo mo owo ti mon kpa for one show?

But that’s how it goes, do I know the money I’m saving for one show?

Girl, you no go fit know

Girl, you won’t know



[Verse 2]

This is the best moment of my life, oh

This is the best moment of my life, oh

If the government e come like oh

If the government comes like oh

Make dem legalize loud for this side oh

Let them legalize loud on this side oh

Imagination go wound me oh

Imagination is going to wound me oh

Fa-mi-re-do-so-mi-re-do

Fa-mi-re-do-so-mi-re-do

Ileke gan like e trumpet, oh

A charm like a trumpet, oh

Baby if we come date e perfect, oh

Baby if we date, it’s perfect, oh

Imagination go wound me, oh (Ah)

Imagination is going to wound me, oh (Ah)



[Pre-Chorus]

Ṣìnà fẹ́rẹ̀ẹ́ fẹ́, ṣìnà binti (Ah)

Road is nearly open, road is bending (Ah)

O n ko kenkelene with your bikini (Ah)

You’re saying kenkelene with your bikini (Ah)

Please remember me please remember me

Please remember me please remember me

Just do that for me baby

Just do that for me baby



[Chorus]

If I no drop shingbain, má fọ

If I don't drop shingbain, don't break

I'm fine, you should know

I’m fine, you should know

Shebi emi ṣ'omo ologo

Is it not me that’s the child of glory?

Evian, e go flow

Evian, it’s going to flow

Phenomena sef she no know

Even phenomena she doesn’t know

But na so e dey go, sọ mo owo ti mon kpa for one show?

But that’s how it goes, do I know the money I’m saving for one show?

Mmm you no go fit know

Mmm, you won't know

If I no drop shingbain, má fọ

If I don't drop shingbain, don't break

I'm fine, you should know

I’m fine, you should know

Shebi emi ṣ'omo ologo

Is it not me that’s the child of glory?

Evian, e go flow

Evian, it’s going to flow

Phenomena sef she no know

Even phenomena she doesn’t know

But na so e dey go, ṣo mo owo ti mon kpa for one show?

But that’s how it goes, do I know the money I’m saving for one show?

Girl, you no go fit know

Girl, you won’t know

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.