[Intro]
Shalli-fucking-popi, the President
Shalli-fucking-popi, the President
Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi

Seh, seh, seh (Wai')
Seh, seh, seh (Wai’)
Yo X (Wai')
Yo X (Wai’)
Na so, na so
That's how it is, that's how it is
Na so, na so
That's how it is, that's how it is
Na so (Na so, na so)
That's how it is (That's how it is)
Na so (Na so-so-ri-so-so)
That's how it is (That's how-so, is-so)
Na so, na so (Ayy)
That's how it is, that's how it is (Ayy)
Na so, na so (Say!)
That's how it is, that's how it is (Say!)
Gi- (Wai')
Gi- (Wai’)
[Pre-Chorus]
Wai'
Wai’
Anytime me I shoot my shot, I swear me I never miss (I never miss, confirm)
Anytime I shoot my shot, I swear I never miss (I never miss, confirm)
I get too many many, too many many bills on my neck (Wai'), make dem let make I breathe (No go dey)
I have too many bills on my neck (Wai’), let them allow me to breathe (Don’t bother)
No be today we come (Ehn?), e no get hot conversation wey we never diss
We didn’t just arrive today (Ehn?), there’s no hot conversation we haven’t discussed
(Say?)
(Say?)
If you no like Shalli', you dey miss (Clear road)
If you don’t like Shalli’, you’re missing out (Clear the way)
Verified Pluto cannabis (Wahala!)
Verified Pluto cannabis (Trouble!)
Talk well, let me give you from the back babe
Speak well, let me give it to you from the back babe
[Kasabu?] slap you from the back like [?]
To avoid Plan B, plan well for plan A
To avoid Plan B, plan well for Plan A
If you no dey whine your back like a ogbanje
If you’re not rolling your back like an ogbanje
[?], sexy P.H. girl looking foreign
[?], sexy P.H. girl looking foreign
I dey scarce if they're looking for me, na me dey totori their body
I’m scarce if they’re looking for me, I make their body tingle
[Chorus]
Na me dey totori their body (Say, say, say, say)
I make their body tingle (Say, say, say, say)

Na me dey totori their body (Say, say, say, say, confirm)
I make their body tingle (Say, say, say, say, confirm)

[Verse]
Wait, oya no stress like baba Wizzy, oh
Wait, don’t stress like baba Wizzy, oh
Nobody wey fit touch my steeze
Nobody can touch my style
Wey, in life, only easy for Mr. Eazi o
Wey, in life, it’s only easy for Mr. Eazi o
Life only sweet when you [?]
Life only sweet when you [?]
Them say na me them dey play for radio
They say I’m the one they play on the radio
Na real life, say e no be story o
In real life, it’s not a story o
No be Juliet, I no be Romeo
I’m not Juliet, I’m not Romeo
Elon pay me o, [?]
Elon pay me o, [?]
Say, who dey manya, say
Say, who is making waves, say
Who dey manya, na who dey manya say (Who dey)
Who is making waves, who is making waves say (Who is)
Who dey manya, say
Who is making waves, say

Who dey manya, na who dey manya say (Who dey, wahala)
Who is making waves, who is making waves say (Who is, trouble)
[Refrain]
Na so, na so
That's how it is, that's how it is
Na so, na so
That's how it is, that's how it is
Na so (Na so, na so)
That's how it is (That's how it is)
Na so (Na so-so-ri-so-so)
That's how it is (That's how-so, is-so)
Na so, na so (Ayy)
That's how it is, that's how it is (Ayy)
Na so, na so (Say!)
That's how it is, that's how it is (Say!)
[Pre-Chorus]
Wai'
Wai’
Anytime me I shoot my shot, I swear me I never miss (I never miss, confirm)
Anytime I shoot my shot, I swear I never miss (I never miss, confirm)
I get too many many, too many many bills on my neck (Wai'), make dem let make I breathe (No go dey)
I have too many bills on my neck (Wai’), let them allow me to breathe (Don’t bother)
No be today we come (Ehn?), e no get hot conversation wey we never diss
We didn’t just arrive today (Ehn?), there’s no hot conversation we haven’t discussed
(Say?)
(Say?)
If you no like Shalli', you dey miss (Clear road)
If you don’t like Shalli’, you’re missing out (Clear the way)
Verified Pluto cannabis (Wahala!)
Verified Pluto cannabis (Trouble!)
Talk well, let me give you from the back babe
Speak well, let me give it to you from the back babe
[Kasabu?] slap you from the back like [?]
To avoid Plan B, plan well for plan A
To avoid Plan B, plan well for Plan A
If you no dey whine your back like a ogbanje
If you’re not rolling your back like an ogbanje
[?], sexy P.H. girl looking foreign
[?], sexy P.H. girl looking foreign
I dey scarce if they're looking for me, na me dey totori their body
I’m scarce if they’re looking for me, I make their body tingle
[Chorus]
Na me dey totori their body (Say, say, say, say)
I make their body tingle (Say, say, say, say)
Na me dey totori their body (Say, say, say, say)
I make their body tingle (Say, say, say, say)
Na me dey totori their body (Say, say, say, say)
I make their body tingle (Say, say, say, say)
Na me dey totori their body (Say, say, say, say)
I make their body tingle (Say, say, say, say)
Na me dey totori their body (Say, say, say, say)
I make their body tingle (Say, say, say, say)
Na me dey totori their body (Say, say, say, say)
I make their body tingle (Say, say, say, say)
Na me dey totori their body (Say, say, say, say, confirm)
I make their body tingle (Say, say, say, say, confirm)
Na me dey totori their body (Say, say, say, say)
I make their body tingle (Say, say, say, say)
[Outro]
Yo X!
Yo X!
Gi-, Gi
Gi-, Gi
Please sign in to leave your vibe.