[Intro: BNXN]
Ob'
Obah!!!
Obah!!!
What are they saying?
Wah dem a say?
Mm, hmm
Mm, hmm
Mm, hmm, oh no, oh no no no, oh no no no
Mm, hmm, oh no, oh no no no, oh no no no
Wo le, oh, oh no no, oh lo-lo, o lo-lo, o lo-lo
Wo le, oh, oh no no, oh lo-lo, o lo-lo, o lo-lo
[Chorus: BNXN]
Tunbo, tunbo
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Gbaskelebe, which one should I choose?
Just wan nenepo
Just want to dance
Ko ma fi mi denge pose
Don't leave me hanging
I say make you dance for me
I say make you dance for me
Make you no go de jonze
Don't be dull
I swear you dey poe
I swear you’re really fine
You no know as e de go, ah
You don't know how it’s going, ah
Tunbo, tunbo
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Gbaskelebe, which one should I choose?
Just wan nenepo
Just want to dance
Ko ma fi mi denge pose, ah
Don't leave me hanging, ah
I say make you dance for me
I say make you dance for me
Make you no go de jonze
Don't be dull
I swear you dey poe
I swear you’re really fine
You no know as e dey go
You don't know how it’s going
[Verse 1: Ruger]
Baddie o
Baddie o
With all due respect
With all due respect
The brother wey dey knack you no get sense
The guy who’s with you doesn’t understand
'Cause he never jam you to full extent
Because he has never had you fully
See you never experience full wetness
See you have never experienced complete fulfillment
But mind you, I'm God sent
But mind you, I’m God sent
Baby, I go need your full consent
Baby, I will need your full consent
Show your ID, I dey avoid government
Show your ID, I'm avoiding government
I'm a good citizen of this continent
I’m a good citizen of this continent
Arise o compa—
Rise up oh friend—
Sunmo mi turn your back, oh, back, oh
Turn your back to me, oh, back, oh
Na back to back, oh, back, oh
It's back to back, oh, back, oh
E reach morning pack your bag, oh, bag, oh
By morning pack your bag, oh, bag, oh
No take my Polo Marco
Don't take my Polo Marco
If you carry am return am back, oh
If you take it, return it back, oh
Come take another round, oh
Come take another round, oh
Back oh, back oh
Back oh, back oh
[Chorus: BNXN & Ruger]
Tunbo, tunbo
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Gbaskelebe, which one should I choose?
Just wan nenepo
Just want to dance
Ko ma fi mi denge pose
Don't leave me hanging
I say make you dance for me
I say make you dance for me
Make you no go dey jonze
Don't be dull
I swear you dey poe
I swear you’re really fine
You no know as e dey go, ah
You don't know how it’s going, ah
Tunbo, tunbo
Tunbo, tunbo
Gaskelebe, I no fit see you spit kelebe
Gaskelebe, I can’t see you spit kelebe
You too soft like fresh Agege
You are too soft like fresh Agege
You too hot you need abebe
You are too hot, you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
Your hips are like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
I can’t weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
You have Only Fans, let me check
And my favorite part na twe twe
And my favorite part is twe twe
[Verse 2: BNXN]
Ani mo l'ọmọ l'America na
I am like a child in America
Her papa na commodore
Her father is a commodore
She like when I'm in control
She likes when I'm in control
Mo tĂşn wa l'ọmọ ni Ikate náĂ
I’m also like a child in Ikate
The girl name na Modina
The girl’s name is Modina
You know she like money gan
You know she really likes money
[Chorus: BNXN & Ruger]
Which one I go choose? ah
Which one should I choose? ah
Just wan nenepo
Just want to dance
You sha know as e dey go
You already know how it’s going
Are you gonna dance for me?
Are you gonna dance for me?
Oh baby, make I know?
Oh baby, let me know?
Before I start to throw, all my money on you
Before I start throwing all my money on you
Tunbo, tunbo
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, I no fit see you spit kelebe
Gbaskelebe, I can’t see you spit kelebe
Too soft like fresh Agege
Too soft like fresh Agege
Too hot you need abebe
Too hot, you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
Your hips are like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
I can’t weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
You have Only Fans, let me check
And my favorite part na twe tw
And my favorite part is twe twe
Please sign in to leave your vibe.