[Intro]
(Ganja)
(Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja)
[Verse 1]
Twenty-eight gram, one O.Z. me have, nínú ara mi o
Twenty-eight gram, one O.Z. I have, in my body
I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you
I can't love you like I love marijuana, so don't mislead me
I no dey too talk, na my mind I dey yarn
I don't talk much, it's my mind that I express
Mi o p'ara mi o
I don't (care)
I no dey smoke crack, I dey smoke sativa
I don't smoke crack, I smoke sativa
Mi o gb'oja sara mi, oh
I don't mess around with that, oh
(Ọmọ, iya mi gbo mi dada)
(Child, my mother hears me well)
[Pre-Chorus]
No go do cocaine, e go drive you loco
Don't do cocaine, it will drive you crazy
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ iya mi gbo mi dada)
Some are wise, some are on colos (Child, my mother hears me well)
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
They said to you, come and raise it up
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe
And if you don't take my advice, go and make it difficult for yourself
[Chorus]
(Ganja)
(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need thе (Ganja), prescribe the (Ganja), mеdicinal (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah
[Verse 2]
Ganja man, don't go nowhere unless I smoke my igbo
Ganja man, don't go nowhere unless I smoke my igbo
Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own
Leave me alone, leave me alone, let me stay on my own
I no need any disturbance, I no bother nobody, eh
I don't need any disturbance, I don't bother nobody, eh
Àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician
Some are pursuing me, some are politicians
(Ọmọ, iya mi gbo mi dada)
(Child, my mother hears me well)
[Pre-Chorus]
No go do cocaine, e go drive you loco
Don't do cocaine, it will drive you crazy
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ, iya mi gbo mi dada)
Some are wise, some are on colos (Child, my mother hears me well)
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
They said to you, come and raise it up
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe
And if you don't take my advice, go and make it difficult for yourself
[Chorus]
(Ganja)
(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah
[Outro]
What is that stench?
What is that stench?
Please sign in to leave your vibe.