[Verse 1: Khaid]
I dey craze them say Na style (Oh oooh)
I’m going crazy, they say it’s style (Oh oooh)
Cause them no wan see me progress
Because they don’t want to see me progress
Call my phone once in a while (Call my phone)
Call my phone once in a while (Call my phone)
Dark shades I fit no see your text
With dark shades, I might not see your text
[Pre-Chorus: Khaid]
Them say I don follow corner
They say I’m following the corner
Cause my life e be one night wonder
Because my life is a one-night wonder
Wetin Sapa make me discover
What hardship made me discover
Na something wey fit make life shorter
Is something that can make life shorter
Go slow no revolver
Go slow, no revolver
Now my life e no fit get coma
Now my life cannot get a coma
I get girls wey reach be my mother
I have girls that are like my mother
Wetin I gеt wetin I order
What I get is what I order
[Chorus: Khaid]
Ohhh my Jigga
Ohhh my Jigga
Bro from way back
Bro from way back
When you say fast
When you say fast
I go dеy with you
I’ll be with you
No matter the distance
No matter the distance
I remember
I remember
When you get cash
When you had cash
You dey flex me too
You were flexing me too
[Post-Chorus: Khaid & Olamide]
Cause I go dey with you (I go dey with you)
Because I’ll be with you (I’ll be with you)
I go dey with you (I go dey with you)
I’ll be with you (I’ll be with you)
And I go dey with you (I go dey with you)
And I’ll be with you (I’ll be with you)
I go dey with you (I go dey with you) (Yeah)
I’ll be with you (I’ll be with you) (Yeah)
[Verse 2: Olamide]
Mo ti sha na wole my gee
I’m already inside, my gee
Where you hiding send location for IG
Where you hiding? Send location on IG
Pull up make we faji
Pull up, let’s have fun
Everything on the gang, YKV, Young Alhaji
Everything on the gang, YKV, Young Alhaji
My time piece don commit
My timepiece has committed
All eyes on me
All eyes on me
Bustdown no dey drip e dey vomit
Bust down, not dripping, it’s vomiting
We dey sign biggie contracti
We’re signing big contracts
Won ki wa congrati
They will come congratulate
Kole baje o bati
Don’t let it be bad, oh buddy
You're welcome to my party, Turn up bi 4kerty
You’re welcome to my party, Turn up like 4kerty
Till 4:30, Ka invest ka ra property
Till 4:30, let’s invest in property
Jaiye Biti Dangote
Live like Dangote
Fuck poverty Ko si biggie
Forget poverty, no big deal
The only biggie wey dey
The only big deal that exists
Big dreams, Big moves, Big vision
Big dreams, big moves, big vision
Eruku shayo Po
Eruku shayo Po
Kosi competition, We dey ball and sing benediction
There’s no competition, we’re balling and singing benediction
[Pre-Chorus: Khaid & Olamide]
Them say I don follow corner (Ah)
They say I’m following the corner (Ah)
Cause my life e be one night wonder
Because my life is a one-night wonder
Wetin Sapa make me discover
What hardship made me discover
Na something wey fit make life shorter
Is something that can make life shorter
Go slow no revolver
Go slow, no revolver
Now my life e no fit get coma
Now my life cannot get a coma
I get girls wey reach be my mother
I have girls that are like my mother
Wetin I get wetin I order
What I get is what I order
[Chorus: Khaid]
Ohhh my Jigga
Ohhh my Jigga
Bro from way back
Bro from way back
When you say fast
When you say fast
I go dey with you
I’ll be with you
No matter the distance
No matter the distance
I remember
I remember
When you get cash
When you had cash
You dey flex me too
You were flexing me too
[Post-Chorus: Khaid]
Cause I go dey with you (I go dey with you)
Because I’ll be with you (I’ll be with you)
I go dey with you (I go dey with you)
I’ll be with you (I’ll be with you)
And I go dey with you (I go dey with you)
And I’ll be with you (I’ll be with you)
I go dey with you (I go dey with you)
I’ll be with you (I’ll be with you)
Please sign in to leave your vibe.