LEGOLAS Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro]

Bare times, bare times (Bare times)

Bare times, bare times (Bare times)

Bare times, bare times (Yee)

Bare times, bare times (Yee)



[Chorus]

Bare times wey I pay bride price

Many times I paid bride price

All the women wey I follow, them been do me one kind

All the women I followed, they did me wrong

I no blame them, I been dey poor

I don’t blame them, I was poor

Sapa don't care, e dey wound us

Sapa doesn’t care, it hurts us

But now (Amen o)

But now (Amen)

I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas (See them o)

I’m firing like I’m Legolas, Legolas, Legolas (See them)

The king of my hood, I'm the principal, principal, principal (I dey give them hope)

The king of my hood, I’m the principal, principal, principal (I’m giving them hope)

Ayyy, my pain is all over now, over now

Ayyy, my pain is all over now, over now

I make I mummy proud (I dey give am hope)

I make my mummy proud (I’m giving her hope)

Because I dey fire like Legolas, Legolas, Legolas (Dem put head)

Because I’m firing like Legolas, Legolas, Legolas (They put their heads)

Ayy Legolas, Legolas, (Them pretend)

Ayy Legolas, Legolas, (They pretend)



[Verse 1]

Full time Daddy in my house (Amen, yes)

Full-time Daddy in my house (Amen, yes)

Big time hubby to my mum (Love)

Big-time hubby to my mum (Love)

I don turn her spouse (Crown)

I’ve turned her spouse (Crown)

Since my papa die, na me dey pattern up

Since my dad died, I’ve been holding it down

I had to loosen up

I had to loosen up

Kala please, will you save? (Maybe)

Kala please, will you save? (Maybe)

Get your money stuffed

Get your money stuffed

Put away some dollars

Put away some dollars

Let's protect your son

Let’s protect your son

I know your guys are much

I know your guys are plenty

Use your head they thought

Use your head they taught

I sure say na the same thing dem yarn Jesus

I’m sure they said the same thing to Jesus

If I listen, will I have my own Galacticos?

If I listen, will I have my own Galacticos?

Fatboy, Shagba, Reeplay, AG, Gusty, See team

Fatboy, Shagba, Reeplay, AG, Gusty, See team

ABJ show me shege

ABJ showed me a lot

But when in Cameroon, my babies call me Big Olembe

But when in Cameroon, my babies call me Big Olembe

I came up very quickly in Ghana, I'm their new Sarkodie

I came up very quickly in Ghana, I’m their new Sarkodie

Charlie, I'm clear

Charlie, I’m clear

According to your girl

According to your girl



[Chorus]

Bare times wey I pay bride price

Many times I paid bride price

All the women wey I follow them been do me one kind

All the women I followed, they did me wrong

I no blame them, I been dey poor (Kala)

I don’t blame them, I was poor (Kala)

Sapa don't care, e dey wound us

Sapa doesn’t care, it hurts us

But now

But now

I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas (See dem o)

I’m firing like I’m Legolas, Legolas, Legolas (See them)

The king of my hood, I'm the principal, principal, principal

The king of my hood, I’m the principal, principal, principal

(I dey give dem hope)

(I’m giving them hope)

Ayyy, my pain is all over now, over now

Ayyy, my pain is all over now, over now

I make I mummy proud (I dey give am hope)

I make my mummy proud (I’m giving her hope)

Because I dey fire like Legolas, Legolas, Legolas

Because I’m firing like Legolas, Legolas, Legolas

Ayyy Legolas, Legolas

Ayyy Legolas, Legolas



[Verse 2]

Isabella finish me because money no dey I no fit meet up

Isabella finished me because there’s no money and I can’t meet up

Isabella curse before my Indomie no get Titus

Isabella cursed before, my Indomie didn't have Titus

? dem not let me perform

They didn't let me perform

I just figure, they just figure, I'm the first born

I just thought, they just thought, I'm the first child

I just figure, they just figure, I'm the first born

I just thought, they just thought, I'm the first child

I just figure, I'm the first born

I just thought, I'm the first child

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.