[Intro]
Oh Lord
Oh Lord
Oluwa loseyi, oh oh
God loses, oh oh
Vibez
Vibez
Zee on the beatin'
Zee on the beatin’
Ooh-yayy, yayy-yayy
Ooh-yayy, yayy-yayy
[Verse 1]
Pikin wey no get helper suppose to get sense oh
A child without a helper should have sense oh
T'oba te'e mole, tun so fun won pe "brother, no vex oh"
If you see them closely, tell them “brother, do not be angry oh”
'Cause some people dey, dem be enemies of progress oh
'Cause some people are enemies of progress oh
Mama call me yesterday 'ku ojo meta she say "hello"
Mama called me yesterday, 'It's been three days, she said “hello”
But as young as I am, I get guys wey dey blao
But as young as I am, I have guys that are loyal
Show me your friend, I'll tell you who you are
Show me your friend, I’ll tell you who you are
If you give them the chance, dem go do you anyhow
If you give them the chance, they will treat you anyhow
Mare padi e je, sh'omo pe koda o
But keep your friends close, so they won’t deceive you
But as I be street boy, e no mean say mio ni'wa rara
But as I am a street boy, it does not mean I have no value
Sheb'owo toh shey kishi sha, lomo'pe nwa, ah-ayy
Can money be considered just a doll, as they say? Ah-ayy
Uh-ayy, yeah-yeah
Uh-ayy, yeah-yeah
[Chorus]
Eyin toh laye, e duro timi
You who are in this world, you stand by me
K'ala numi, ko wamiri
As my support, do not hold back
Ofa aye, maje kobami
In this life, do not make me suffer
So, I dey pray almighty
So, I am praying to the Almighty
Eyin toh laye, e duro timi
You who are in this world, you stand by me
K'ala numi, ko wamiri
As my support, do not hold back
Ofa aye, maje kobami
In this life, do not make me suffer
So, I dey pray almighty
So, I am praying to the Almighty
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Gathering, yes, ayy-ayy, gathering
Motide si e lorun, baba motide, ayy-yeah
I have come to you, Lord, I have come, ayy-yeah
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Gathering, yes, ayy-ayy, gathering
Atide si e lorun, baba awade, ahh-yeah-yeah
I have come to you, Lord, gathering, ahh-yeah-yeah
[Verse 2]
Oju lomo n toh yo'nu
I see my children flourishing
Talika mo oun toh ba tan
While I ponder on what has ended
Olowo mo'ye iwon toh won
Understanding the wealth they possess
K'Olorun maba ire ayo mi je
With God, let my joy and blessings not disappear
No rich papa and no rich mama
No rich father and no rich mother
Sometimes I wonder why I come this life
Sometimes I wonder why I came to this life
May be na me God send to make things right
Maybe I am the one God sent to make things right
For my family with my melody
For my family with my melody
I can hear them screamin' my name
I can hear them screaming my name
Oluwaloseyi, dem ah feelin' the wave
God loses, they are feeling the wave
I can picture the face
I can envision the face
Dem draggin' my cloth and dem sayin' "ooh-yeah"
They are pulling my clothes and saying “ooh-yeah”
I no wan sing in vain
I don’t want to sing in vain
Make bad belle no go ask say "wetin I gain?"
Let negativity not come and ask “what do I gain?”
Baba gbemi lowo soke
Lord, lift me up
Yeah, ooh-yeah
Yeah, ooh-yeah
[Chorus]
Eyin toh laye, e duro timi
You who are in this world, you stand by me
K'ala numi, ko wamiri
As my support, do not hold back
Ofa aye, maje kobami
In this life, do not make me suffer
So, I dey pray almighty
So, I am praying to the Almighty
Eyin toh laye, e duro timi
You who are in this world, you stand by me
K'ala numi, ko wamiri
As my support, do not hold back
Ofa aye, maje kobami
In this life, do not make me suffer
So, I dey pray almighty
So, I am praying to the Almighty
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Gathering, yes, ayy-ayy, gathering
Motide si e lorun, baba motide, ayy-yeah
I have come to you, Lord, I have come, ayy-yeah
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Gathering, yes, ayy-ayy, gathering
Atide si e lorun, baba awade, ahh-yeah-yeah
I have come to you, Lord, gathering, ahh-yeah-yeah
[Outro]
Eyin toh laye, e duro timi
You who are in this world, you stand by me
K'ala numi, ko wamiri
As my support, do not hold back
Ofa aye, maje kobami
In this life, do not make me suffer
So, I dey pray almighty
So, I am praying to the Almighty
Eyin toh laye, e duro timi
You who are in this world, you stand by me
K'ala numi, ko wamiri
As my support, do not hold back
Ofa aye, maje kobami
In this life, do not make me suffer
So, I dey pray almighty
So, I am praying to the Almighty
Awade, de-de, ayy-ayy, awade (de, de)
Gathering, yes, ayy-ayy, gathering (yes, yes)
Motide si e lorun, baba motide, ayy-yeah (moti de oh)
I have come to you, Lord, I have come, ayy-yeah (I have come oh)
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Gathering, yes, ayy-ayy, gathering
Atide si e lorun, baba awade, ahh-yeah-yeah
I have come to you, Lord, gathering, ahh-yeah-yeah
'T plenty
There are many
Aide, ayy-ayy-ayy
Help, ayy-ayy-ayy
Motide
I have come
Zee on the Mix
Zee on the Mix
Bad boy
Bad boy
Please sign in to leave your vibe.