NO COMPETITION (feat. Asake) Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Chorus: Davido, Davido & Asake]

No competi- competi-

No competi- competi-

Competition for my lady

Competition for my lady

Oh no

Oh no

'Cause she get everything wey I need in a woman and more

'Cause she has everything I need in a woman and more

My lady, if you see my lady oh

My lady, if you see my lady oh

Istolobon won

Istolobon won

You go know sey people fine

You will know that people are fine

You go know sey God design na elele (Oh, na elele, oh ah)

You will know that God designed it beautifully (Oh, beautifully, oh ah)

Shey na yansh oh? (Eh), be like mattress (Eh)

Is it the backside oh? (Eh), it's like a mattress (Eh)

Shey na face oh? (Eh), be like actress (Eh)

Is it the face oh? (Eh), it's like an actress (Eh)

I say nobody fit contest oh

I say nobody can contest oh

Oh oh oh, with my baby oh

Oh oh oh, with my baby oh

Shey na yansh oh?, shey na face oh?

Is it the backside oh?, is it the face oh?

Shey na waist oh?, una no be mate oh

Is it the waist oh?, you're not a match oh

Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo

Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo

Nobody to fit contest oh, uh

Nobody can contest oh, uh



[Verse: Asake, Davido]

My Agbani Darego

My Agbani Darego

Olo mi, my Nene go

My love, my Nene go

Ọmọ mummy, еle daddy

Child of mummy, beloved of daddy

Mr. Money, like lеpa shandi

Mr. Money, like a slim lady

Ṣo mọ pe you carry, o tobi

You know you carry a lot, it's big

O l'ara, o l'omi

You are beautiful, you are sweet

Fa mi mọra, Angelina Jolie

Hold me closely, Angelina Jolie

Iwọ nikan, nikan, nikan, nikan, o ti to mi

You alone, alone, alone, alone, you are enough for me

Mo ko ẹ jẹ bii ti Indomie

I can't have you like Indomie

Baby durọ mọ mi, no go leave me lonely

Baby stay close to me, don't leave me lonely

Gbagbe jonzing, make you leave the story

Forget the playing, just leave the story

Ma lọ kan'ra mọ mi, 'cause you see me stoning

Don't touch me, 'cause you see me shining

Iwọ ṣa maa wo mi

You will definitely watch me

Bi mo ṣe n jo, iwọ ṣa maa wo mi

As I am dancing, you will definitely watch me

O ni problem, iwọ l'alabaro mi

You have the problem, you are my good fortune

Ọlọlade o, k'ori mi maa ta ko mi ooo

Ọlọlade o, don't let my head hurt me ooo

'Cause you got my soul, my soul

'Cause you got my soul, my soul

You're the melody for my soul

You're the melody for my soul

Girlie, you're my all, my all

Girl, you're my all, my all

Can't leave you alone

Can't leave you alone

Oh oh

Oh oh



[Chorus: Davido, Davido & Asake]

No competi- competi-

No competi- competi-

Competition for my lady

Competition for my lady

Oh no

Oh no

'Cause she get everything wey I need in a woman and more

'Cause she has everything I need in a woman and more

My lady, if you see my lady oh

My lady, if you see my lady oh

Istolobon won

Istolobon won

You go know sey people fine

You will know that people are fine

You go know sey God design na elele (Oh, na elele, oh ah)

You will know that God designed it beautifully (Oh, beautifully, oh ah)

Shey na yansh oh? (Eh), be like mattress (Eh)

Is it the backside oh? (Eh), it's like a mattress (Eh)

Shey na face oh? (Eh), be like actress (Eh)

Is it the face oh? (Eh), it's like an actress (Eh)

I say nobody fit contest oh

I say nobody can contest oh

Oh oh oh, with my baby oh

Oh oh oh, with my baby oh

Shey na yansh oh?, shey na face oh?

Is it the backside oh?, is it the face oh?

Shey na waist oh?, una no be mate oh

Is it the waist oh?, you're not a match oh

Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo

Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo

Nobody to fit contest oh, uh

Nobody can contest oh, uh

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.