[Verse]
Galore Galore
Abundance Abundance
Kasamase Galore
I promise abundance
Alujo dey my melody
Music is my melody
Na why dem show me love
That's why they show me love
Puro puro
Pure pure
Padi wan gan puro
A true friend is pure
Dey form like say den innocent
They act innocent
I no say all na work
I know it's all a game
[Pre-Chorus]
Oro owo lan so
There's talk about money
Kasala f'elomi
Trouble for the one who has
And if I lost
And if I get lost
Make you no para for me ooo
Don't get angry at me ooo
My phone on DND
My phone is on DND
[Chorus]
Ajo ma ri ra
My journey is not in vain
Ni suru
In waiting
All eyes on me like interpolice
All eyes on me like an undercover police
Ni suru
In waiting
Ka male ri ra
Let the men see clearly
Ni suru
In waiting
Ajo ma padera wa
My journey will not go in vain
Ni suru
In waiting
[Verse]
I get many things way I dey face
I have many things that I'm facing
E no dey show for face
It doesn't show on my face
I get many things wey I dey face
I have many things that I'm facing
Problem full my head like head of state
Problems fill my head like that of a leader
E no dey show for face
It doesn't show on my face
I get many things wey I dey chase
I have many things that I'm pursuing
[Pre-Chorus]
Oro owo lan so
There's talk about money
Kasala f'elomi
Trouble for the one who has
And if I lost
And if I get lost
Make you no para for me ooo
Don't get angry at me ooo
My phone on DND
My phone is on DND
[Chorus]
Ajo ma ri ra
My journey is not in vain
Ni suru
In waiting
All eyes on me like interpolice
All eyes on me like an undercover police
Ni suru
In waiting
Ka male ri ra
Let the men see clearly
Ni suru
In waiting
Ajo ma padera wa
My journey will not go in vain
Ni suru
In waiting
Please sign in to leave your vibe.