{[Chorus: Asake]}
{[Chorus: Asake]}
Olomi wombe o
My person, come here
Ko de ye koma lobe
It’s not about joining the crowd
Lifestyle Agba baller
Lifestyle of a big baller
R.I.P to Pele
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Dribble like Maradona
Baby, ma lo so n ta
Baby, don’t hold back
Nobody to ta
Nobody to hold back
Lagos to Minnesota
Lagos to Minnesota
No cap
No joke
Nobody wey dey hotter
Nobody hotter
I no fit
I can't
No fit do mediocre
Can't do mediocre
O ri Balenciaga
You see Balenciaga
I got moves like jagger
I got moves like Jagger
I know jago I know jaga
I know the game, I know how to play
No dey follow me dey taka
Don't follow me and be slow
New religion eckankar
New religion Eckankar
Premium be the swagger
Premium is the swagger
No send no baga
Don't send drama
Nfana ibaga
Let it be
It be like say dem dey gather oh
It seems they are gathering oh
For my matter oh
Regarding my matter oh
I get the magic
I have the magic
Abracadabra oh
Abracadabra oh
{[Verse 1: Olamide]}
{[Verse 1: Olamide]}
Wo Black Face lo ko hard life, I just dey chop life
I'm Black Face singing hard life, I'm just enjoying life
No stressing living soft life
No stress, living the soft life
I don’t know how I survive this tour life
I don’t know how I survived this tour life
Girls wey want get my baby reach 4/5
Girls wanting to have my baby reach 4/5
Every word wey dey come out of my mouth
Every word coming out of my mouth
I dey monetize am baba I no get energy
I’m monetizing it, I have no energy
And I can’t really shout and I can’t really mtcheww wo
And I can’t really shout and I can’t really suck my teeth oh
Mi o shakomo remedy
I’m not an average remedy
Cash money cash Moolah
Cash money cash Moolah
Cash in cash out baby why should I
Cash in cash out baby, why should I
Catch feelings more than a flight baby cancel am
Catch feelings more than a flight, baby cancel it
E dey pain me like Blackface and tribunal
It hurts me like Blackface and tribunal
Wo! I too soft like puff puff
Wow! I’m too soft like puff puff
And my bank alert bad, you go mad you go off
And my bank alert is bad, you’ll go mad, you’ll switch off
Guy you better wear glove
Man, you better wear gloves
Before you touch am
Before you touch it
It dey hot it dey smoke it dey burn
It’s hot, it’s smoking, it’s burning
{[Chorus: Asake]}
{[Chorus: Asake]}
Olomi wombe o
My person, come here
Ko de ye koma lobe
It’s not about joining the crowd
Lifestyle Agba baller
Lifestyle of a big baller
R.I.P to Pele
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Dribble like Maradona
Baby, ma lo so n ta
Baby, don’t hold back
Nobody to ta
Nobody to hold back
Lagos to Minnesota
Lagos to Minnesota
No cap
No joke
Nobody weh de hotter
Nobody hotter
I no fit
I can't
No fit do mediocre
Can't do mediocre
O ri Balenciaga
You see Balenciaga
I got moves like jagger
I got moves like Jagger
I know jago I know jaga
I know the game, I know how to play
No dey follow me de taka
Don't follow me and be slow
New religion eckankar
New religion Eckankar
Premium be the swagger
Premium is the swagger
No send no baga
Don't send drama
Nfana ibaga
Let it be
It be like say dem dey gather oh
It seems they are gathering oh
For my matter oh
Regarding my matter oh
I get the magic
I have the magic
Abracadabra oh
Abracadabra oh
{[Verse 2: Olamide]}
{[Verse 2: Olamide]}
Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe
Melody with harmony and peace, that’s what I want
I no get strength to be fair
I don't have the strength to be fair
No intruding my private affair
No intruding in my private matters
Be you family or my friend
Be you family or my friend
Oya pause shoti gbo scores
Come on, pause, listen to the scores
Nigga of course why you come dey pompous
Nigga, of course, why are you being pompous?
Flow so delirious stupendous
Flow so delirious, stupendous
And the opps they envious
And the opponents are envious
They can’t be us
They can’t be us
I accept say I change me I no be same guy
I admit that I’ve changed, I’m not the same guy
I de push P everyday I be game guy
I push P every day, I'm a game guy
Only dead fish goes with the flow dead guy
Only dead fish go with the flow, dead guy
No de whine me I no de joke omo take time
Don’t play with me, I’m not joking, take your time
Travel all around the globe, obo do oyinbo
Traveling all around the globe, making a show
We dey take pictures, we dey strike we dey pose
We take pictures, we strike poses
My G my shit really fly, too dope
My G, my stuff really flies, too dope
And the girls sniffing on my body like dem dey do cok
And the girls are sniffing on my body like they’re doing coke
Please sign in to leave your vibe.