Escaladizzy II Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro: Zlatan & Mavo]

Where I sabi you wey I go pass my Backwoods? (Kilo)

Where do I know you from that I will pass my Backwoods? (What)

"Givers never lack," finish one of my uncles (Million ways)

“Givers never lack,” finished one of my uncles (Million ways)

You give job to middleman wey you no fit handle

You give work to a middleman you can't handle

If you think say you dey para, I dey para pass you (Kilo)

If you think you are getting angry, I’m angrier than you (What)

I can blow your mind in a million ways

I can blow your mind in a million ways

Looking so demure 'cause the kudi don dey

Looking so demure because the money is coming

Blow the minimum wage on top silicon babe (Kilogbede want sum')

Blowing the minimum wage on top of a silicon babe (Kilogbede wants some)

You too like better thing but you no dey wan pay (From-from-from-from)

You also like good things but you don’t want to pay (From-from-from-from)



[Verse 1: Shallipopi & Mavo]

Brand new Ferrari go skkrt, skkrt

Brand new Ferrari goes skkrt, skkrt

Different cars, different occasion (Ehn)

Different cars, different occasions (Yeah)

Rolls-Royce, Bentley Bentayga (Confirm)

Rolls-Royce, Bentley Bentayga (Confirmed)

Escalade, I pack all the girls, kilo

Escalade, I pack all the girls, what

No forget the boys start from zero

Don’t forget the boys start from zero

Backshot on the bed, she hold my pillow (Kilolo, еh-eh-eh)

Backshot on the bed, she holds my pillow (Kilolo, eh-eh-eh)

(Kilogbede) Kilo say make we kill, that's a ten kilo

(Kilogbede) What say we handle, that’s a ten kilo

Kilo, kilo, kilo

What, what, what



[Pre-Chorus: Mavo & Shallipopi]

No fit chop my eye, I dey focus on money stea-stea-stea-stea' (Confirm)

Can’t chop my eye, I’m focused on money stea-stea-stea-stea (Confirmed)

We dey ok, Kilo loke (Wahala)

We are okay, What’s up (Trouble)

Bobo yi behave, make you no go collect

This guy behave, don’t let yourself get taken

Para for your pocket, if you give me connect (Sek, sek)

Angry for your pocket, if you give me a connection (Sek, sek)

Kilo

What

Make you no go collect less, make you no go collect less

Don’t let yourself be shortchanged, don’t let yourself be shortchanged

If you give me connect (Kilolo)

If you give me a connection (Kilolo)



[Chorus: Mavo]

Fagbo, moti fagbo

Smoke it, I’ve smoked it

She say, "Kilo, this your cana, I dey feel am for my head" (Kilo)

She says, “What, this your cana, I feel it in my head” (What)

Hotboxing in the back of the Escaladizzy

Hotboxing in the back of the Escaladizzy

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilo)

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (What)

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilolo)

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilolo)



[Verse 2: Ayra Starr]

Play safe, make you no go collect red

Play safe, don’t let yourself get caught

You must have heard

You must have heard

We dey spend money like we no get budget

We spend money like we have no budget

Ayy, ayy, ayy (Ah)

Ayy, ayy, ayy (Ah)

Mo ti te key, control C

I’ve got the key, control C

Photocopy of the body, na soapy

Photocopy of the body, it's soapy

Say we go see, how e go be

Say we’ll see how it goes

'Cause agidi, only go lead you

'Cause stubbornness only leads to you

I'm a queen, I don learn, 'cause I'm winning, young gara jiggy, Escaladizzy, yeah

I’m a queen, I’ve learned, 'cause I’m winning, young garage jiggy, Escaladizzy, yeah

Gold, diamonds, I am freezing, can't hurt my feelings, lifestyle on Fiji, yeah

Gold, diamonds, I’m freezing, can’t hurt my feelings, lifestyle on Fiji, yeah

Let that one sink in (Sink in), na me get the trailer and film tricks (Film tricks)

Let that sink in (Sink in), I own the trailer and film tricks (Film tricks)

Gangsters love me like simpy

Gangsters love me like simpy

E dey rush like Dollar on printing

They rush like Dollar on printing

Everything minty

Everything minty



[Chorus: Mavo]

Fagbo, moti fagbo

Smoke it, I’ve smoked it

She say, "Kilo, this your cana, I dey feel am for my head" (Kilolo)

She says, “What, this your cana, I feel it in my head” (Kilolo)

Hotboxing in the back of the Escaladizzy

Hotboxing in the back of the Escaladizzy

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilo)

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (What)

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilolo)

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilolo)



[Verse 3: Zlatan]

(Ibile)

(Ibile)

One-ninety, Lekki-Epe, that kin' thing (Skrrt)

One-ninety, Lekki-Epe, that kind of thing (Skrrt)

I get OnlyFans girls wey dey streak me bobby, late night things (I dey order oscroh)

I have OnlyFans girls who send me pictures late at night (I’m ordering oscroh)

Bumper shorts, crop-top, no panties (Wo se ya)

Bumper shorts, crop-top, no panties (What are you saying)

They say cloth no dey cover belle, aje, fuck that shit (S'on gbo?)

They say clothes can’t cover the belly, girl, forget that (Did you hear?)

Okay, no wire, no light (Kuron'be)

Okay, no wire, no light (Kuron'be)

They get stove, no rice (Ayy)

They have a stove, no rice (Ayy)

They go left, I go right (Ki lo wi?)

They go left, I go right (What are we saying?)

They get brain, dem no wise

They have brains, but they are not wise

Look at us, we are not like those niggas (Like what?)

Look at us, we are not like those guys (Like what?)

Wey dey see bill dey shiver (Nibo?)

Who see the bill and shiver (Where?)

They leave cana dey smoke cigar (Ayy)

They leave the cana and smoke cigars (Ayy)

Their lagbaja dey play guitar

Their lagbaja plays guitar



[Verse 4: Mavo]

Fagbo, fagbo, fagbo, fa'

Smoke it, smoke it, smoke it, fa'

We don dey hotbox since we pull up

We’ve been hotboxing since we pulled up

Baccy dey cry 'cause you dey my mind

A girl is crying because you are on my mind

You dey fagbo, she dey pumpous

You are smoking it, she is proud

K-Way, they no fit shenk us

K-Way, they can’t shake us

Anything you want, you go tell Kilo

Anything you want, you tell Kilo

If I no dey 'gree, you go tell Soboma

If I don’t agree, you tell Soboma

I dey with you, I dey okay

I’m with you, I’m okay

You dey with me, Kilo loke

You are with me, What’s up



[Chorus: Mavo]

Fagbo, moti fagbo

Smoke it, I’ve smoked it

She say, "Kilo, this your cana, I dey feel am for my head" (Kilolo)

She says, “What, this your cana, I feel it in my head” (Kilolo)

Hotboxing in the back of the Escaladizzy

Hotboxing in the back of the Escaladizzy

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilo)

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (What)

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step



[Outro: Mavo, Ayra Starr, Zlatan & Shallipopi]

Fagbo, fagbo, fagbo, fa'

Smoke it, smoke it, smoke it, fa'

We don dey hotbox since we pull up

We’ve been hotboxing since we pulled up

Baccy dey cry 'cause you dey my mind

A girl is crying because you are on my mind

You dey fagbo, she dey pumpous

You are smoking it, she is proud

K-Way, they no fit shenk us

K-Way, they can’t shake us

Anything you want, you go tell Kilo

Anything you want, you tell Kilo

If I no dey 'gree, you go tell Soboma

If I don’t agree, you tell Soboma

I dey with you, I dey okay

I’m with you, I’m okay

You dey with me, Kilo loke

You are with me, What’s up

(Under)

(Under)

Moti fagbo (In the back of the, in the back of the, in the back of the—)

I’ve smoked it (In the back of the, in the back of the, in the back of the—)

This your cana, I dey feel am for my head (Kuron'be)

This your cana, I feel it in my head (Kuron'be)

Hotboxing in the back of the Escaladizzy (Ayy, ki lo wi?)

Hotboxing in the back of the Escaladizzy (Ayy, what are we saying?)

Escaladizzy-zzy, you know 'Zzy-zzy-zzy? (Niggas)

Escaladizzy-zzy, you know ‘Zzy-zzy-zzy? (Guys)

You know 'Zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy-zzy? Ah (Shiver) (Sek, sek, sek, sek, sek)

You know ‘Zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy-zzy? Ah (Shiver) (Sek, sek, sek, sek, sek)

(Cigar)

(Cigar)

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.