TOO SPOILT Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro]

I'm too spoilt

I’m too spoiled

Oríṣiríṣi

Different types

Yeah, c'mon

Yeah, c’mon



[Chorus]

I'm too spoilt

I’m too spoiled

I just need my nails done

I just need my nails done

Primary 2 boys and girls, dem wan see my [?]

Primary 2 boys and girls, they want to see my [?]

They don't know that she's so gone

They don’t know that she’s so gone

My shima shopping be like she dey ship drugs (Alele)

My shima shopping is like she’s shipping drugs (Alele)

Griselda, Blacko, Griselda, Pablo, Chapo all of una money no fit shake us

Griselda, Blacko, Griselda, Pablo, Chapo all your money can’t shake us

E no fit feed dog

It can't feed a dog



[Post-Chorus]

'Cause I don hammer, wetin remain for my na to spoil person daughter

'Cause I have hit it big, what remains for me is to spoil someone’s daughter

She no fit do bad

She can't do bad

She know say kala own na dollar, dollar, dollar

She knows her own is dollar, dollar, dollar

Mutilate naira (Spend)

Mutilate naira (Spend)

'Cause I don hammer

'Cause I have hit it big



[Verse 2]

Me and producers we pray at the same time (Burst my head)

Me and producers we pray at the same time (Burst my head)

Because this gbedu be like we dey go shrine (Cast and bind)

Because this gbedu is like we are going to the shrine (Cast and bind)

Dial my line, call my wife, permit her shine, kabush-kabash

Dial my line, call my wife, permit her shine, kabush-kabash

She no dey mince, buy am baby you too dey swipe

She doesn't mince words, buy it baby you too are swiping

I buy am motor (Boss), but I no let am drive (Drive)

I bought her a car (Boss), but I didn't let her drive (Drive)

Even when we dey fuck, brother I no dey let am whine (Whine)

Even when we are having sex, brother I don’t let her whine (Whine)

Camo (Chai Cheneke) I no dey let am grind (Jesus)

Camo (Chai Cheneke) I don’t let her grind (Jesus)

I no dey let am hustle, struggle, my money no need advice

I don’t let her hustle, struggle, my money doesn’t need advice



[Chorus]

I'm too spoilt (Ewo)

I’m too spoiled (Ewo)

I just need my nails done (Alele, alele)

I just need my nails done (Alele, alele)

Primary 2 boys and girls, dem wan see my [?]

Primary 2 boys and girls, they want to see my [?]

They don't know that she's so gone

They don’t know that she’s so gone

My shima shopping be like she dey ship drugs (Alele)

My shima shopping is like she’s shipping drugs (Alele)

Griselda, Blacko, Pablo, Chapo all of una money no fit shake us

Griselda, Blacko, Pablo, Chapo all your money can’t shake us

E no fit feed dog

It can't feed a dog



[Verse 2]

The way I dey roll right now, like say I was born with a golden spoon

The way I’m rolling right now, it’s like I was born with a golden spoon

My parole is giving big boy, dem go think say me born tycoon

My parole is giving big boy, they will think I was born a tycoon

[?] I go buy two-two

[?] I will buy two-two

Ask Tobi na the lifestyle [?]

Ask Tobi about the lifestyle [?]

We no want any of their fake title, comot for here I go bite you too

We don’t want any of their fake titles, get out of here or I will bite you too

Dan uwarsu

Dan uwarsu



[Refrain]

Wetin remain for my na to spoil person daughter

What remains for me is to spoil someone’s daughter

(Black sheep forever, black sheep for life)

(Black sheep forever, black sheep for life)

(Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters)

(Izgaaju ’til we kpeme, Antiworld gangsters)

(GE records, you get me? ODUMODUBLVCK)

(GE records, you get me? ODUMODUBLVCK)

She no fit do bad

She can't do bad

She know say kala own na dollar, dollar, dollar

She knows her own is dollar, dollar, dollar

Mutilate naira (Spend)

Mutilate naira (Spend)

'Cause I don hammer

'Cause I have hit it big



[Outro]

Burst my head

Burst my head

Promise and fail, I no dey—

Promise and fail, I never—

Cast and bind

Cast and bind

Permit her shine

Permit her shine

Kabush-kabash

Kabush-kabash

I don hammer

I have hit it big

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.