Spy
Spy
Odumodublvck
Odumodublvck
Native
Native
Big big boys
Big big boys
Pretty girls
Pretty girls
Tesla boy
Tesla boy
Eh!
Eh!
I dey dine with the big big boys
I am dining with the big big boys
Roll with the pretty girls
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Pull up in a Tesla toy
Tesla don
Tesla is here
Update
Update
My tuke-tuke park for my yard
My little car is parked in my yard
Gura-gura not again oh
Gura-gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Odumodu, Tesla boy
Tesla boy
Tesla boy
I dey dine with the big big boys
I am dining with the big big boys
Roll with the pretty girls
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Pull up in a Tesla toy
Tesla don
Tesla is here
My tuke-tuke park for my yard
My little car is parked in my yard
Gura-gura not again oh
Gura-gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Odumodu, Tesla boy
Who dem be? Where dem dey?
Who are they? Where are they?
I dey carry my jalopi dey waka inside Abuja, no be play
I am driving my jalopy inside Abuja, it is not a joke
Wey my key? Wey my babe?
Where is my key? Where is my girl?
She dey put on mascara, na Niger Delta we dey cop the banga
She is putting on mascara, we are from the Niger Delta where we get the banga
Swallow with starch
Swallow with starch
'Nother banga
‘Nother banga
REMY boy, follow up, wey my kanda?
REMY boy, follow up, where is my kanda?
New naira notes, 100 dollar bills, P-O-S abi?
New naira notes, 100 dollar bills, P-O-S right?
We go fall out with racks
We are going to fall out with racks
Abeg
Please
I dey dine with the big big boys
I am dining with the big big boys
Roll with the pretty girls
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Pull up in a Tesla toy
Update
Update
My tuke-tuke park for my yard
My little car is parked in my yard
Gura gura not again oh
Gura gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Odumodu, Tesla boy
Tesla boy oh
Tesla boy oh
I dey dine with the big big boys
I am dining with the big big boys
Roll with the pretty girls
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Pull up in a Tesla toy
Tesla don
Tesla is here
My tuke-tuke park for my yard
My little car is parked in my yard
Gura-gura not again oh
Gura-gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Odumodu, Tesla boy
Uh!
Uh!
Got three cars parked in the yard
Got three cars parked in the yard
I no dey hide my face when I ride
I don’t hide my face when I ride
Stallion plates, so they know when I pass
Stallion plates, so they know when I pass
Ahh ahh
Ahh ahh
Saw my dad for the first time in five years
Saw my dad for the first time in five years
Man didn't know I'm a star, yeah
The man didn’t know I’m a star, yeah
Got the old man looking like ah
Got the old man looking like ah
Ahh ahh
Ahh ahh
My apology, me I'm not humble
My apology, I’m not humble
So many man dem dey pray make I tumble
So many men are praying for me to tumble
Learnt from Abaga, so I cannot fumble
Learnt from Abaga, so I cannot fumble
You no fit get if you not from the jungle
You can’t get it if you’re not from the jungle
Ahh ahh
Ahh ahh
If you not from the jungle
If you’re not from the jungle
You no go get how many times wey we stumble
You won’t get how many times we stumble
Pushing these whips and no be accidental
Pushing these whips and it’s not accidental
But you dey hate on a boy getting bundles, fuck you
But you’re hating on a boy getting bundles, fuck you
Tesla boy
Tesla boy
I dey dine with the big big boys
I am dining with the big big boys
Roll with the pretty girls
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Pull up in a Tesla toy
Update
Update
My tuke-tuke park for my yard
My little car is parked in my yard
Gura gura not again oh
Gura gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Odumodu, Tesla boy
Please sign in to leave your vibe.