[Chorus]
Dance, gbẹdu
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Chale, let's dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Let the music play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Child, say you will dance, gbẹdu
Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
Chale (Starboy), let's dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You will dance, gbẹdu
You go dance
You will dance
[Verse 1]
For the vibe, I've been out for days
For the vibe, I've been out for days
Steady chasing the kpa, I dey concentrate (Okay)
Steady chasing the fun, I’m concentrating (Okay)
Mm, anytime, I dey
Mm, anytime, I’m here
Whether night or day, I dey on my J's (Yebo)
Whether night or day, I’m on my game (Yes)
Even on my lane, mm
Even on my lane, mm
Them go dey dance to the gbẹdu, them go feel irie
They will dance to the gbẹdu, they will feel good
'Cause anything wey I drop, dem go chop, aje
'Cause whatever I drop, they will enjoy it, babe
Whether night or day
Whether night or day
I dey on my J's, I dey on my J's
I’m on my game, I’m on my game
[Pre-Chorus]
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Take it easy, take it easy, take it easy, take it easy, take it easy, take it easy
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
Dance, dance, baby, quickly
How many times dem go tell person?
How many times will they tell someone?
Dem no dey pay to dey learn lesson
They don’t pay to learn a lesson
Sha manya, gbemi debẹ
Just have fun, let me be there
And it's a vibe anytime we dey there
And it’s a vibe anytime we are there
I no get time, I no get patience
I don't have time, I don't have patience
Spray the money plenty
Spray the money plenty
[Chorus]
Dance, gbẹdu
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Chale, let's dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Let the music play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Child, say you will dance, gbẹdu
Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
Chale (Starboy), let's dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You will dance, gbẹdu
You go dance
You will dance
[Verse 2]
So, tell me what you wanna do tonight?
So, tell me what you wanna do tonight?
You know the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive
You know the party won't make sense if we're not there, we bring the party alive
We turn the O2 to O3, ma lọ bẹ si, italawa
We turn the O2 into O3, let’s go there, italawa
So baby, tell me why you wanna
So baby, tell me why you wanna
Shake body, make you do as you like
Shake your body, do as you like
Na steady we dey blow the cana
We’re steadily blowing the party up
Blow some trees, make me feel alright
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, I'm wasted
I can't lie, man, I’m wasted
And I'm feeling reckless
And I’m feeling reckless
Na who buy last, get latest
Whoever buys last, gets the latest
That's why I'm working on patience
That’s why I’m working on patience
I no dey joke with my paycheck
I don't joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
If they are sleeping, let them wake up
So we go vibe, we go vibe tonight, kama debẹ
So we will vibe, we will vibe tonight, come on here
[Pre-Chorus]
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Take it easy, take it easy, take it easy, take it easy, take it easy, take it easy
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
Dance, dance, baby, quickly
How many times dem go tell person?
How many times will they tell someone?
Dem no dey pay to dey learn lesson
They don’t pay to learn a lesson
Sha manya, gbemi debẹ
Just have fun, let me be there
And it's a vibe anytime we dey there
And it’s a vibe anytime we are there
I no get time, I no get patience
I don't have time, I don't have patience
Spray the money plenty
Spray the money plenty
[Chorus]
Dance, gbẹdu
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Chale, let's dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Let the music play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Child, say you will dance, gbẹdu
Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
Chale (Starboy), let's dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You will dance, gbẹdu
You go dance
You will dance
Please sign in to leave your vibe.