MAGICIAN Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Verse]

Me before, omo

Me before, child

Inside life, they don’t know

Inside life, they don’t know

Do covers I no stop

Do covers I don’t stop

One more video I turn up

One more video, I turn up



[Chorus]

Paid mi jehjeh

I paid my dues

See me now my own don clear

See me now, my own is clear

From mile 3 to yankee

From mile 3 to Yankee



[Verse]

As I enter the Ama

As I enter the Ama

My Alma-mater (ama matter)

My Alma mater (ama matter)

You self you con dey wonder

You too are wondering

Sey wetin I go do

What I will do



[Verse]

I don meet the Holy Father

I have met the Holy Father

IDAN (e don) dey my matter

IDAN (he has) my matter

If you say I nor fit do am

If you say I can't do it

Then nah wetin I go do

Then what will I do?



[Chorus]

I enter like Magician

I enter like a magician

I shock insta

I shocked Instagram

Billboard nah me get am

Billboard is mine

The way I enter

The way I entered



[Chorus]

I enter like Magician

I enter like a magician

Nor be common entrance

It’s not a common entrance

Na Large Entrance

It’s a Large Entrance

Abobi no resistance

No resistance from Abobi



[Verse]

Showed up and I bossed up

Showed up and I bossed up

I don show and I can’t stop

I have shown up and I can't stop

You can’t stop me

You can’t stop me

They take shots and I hold block

They take shots and I hold the block

I step out it’s a road block

I step out, it’s a roadblock

No one can stop me

No one can stop me



[Chorus]

Shutting down cities

Shutting down cities

Jaye lo. I’m living my dream

Living well. I’m living my dream

From choba to yankee

From Choba to Yankee



[Verse]

As I enter the Ama

As I enter the Ama

My Alma-mater (ama matter)

My Alma mater (ama matter)

You self you con dey wonder

You too are wondering

Sey wetin I go do

What I will do



[Verse]

I don meet the Holy Father

I have met the Holy Father

IDAN (e don) dey my matter

IDAN (he has) my matter

If you say I nor fit do am

If you say I can't do it

Then nah wetin I go do

Then what will I do?



[Chorus]

I enter like Magician

I enter like a magician

I shock insta

I shocked Instagram

Billboard nah me get am

Billboard is mine

The way I enter

The way I entered



[Chorus]

I enter like Magician

I enter like a magician

Nor be common entrance

It’s not a common entrance

Na Large Entrance

It’s a Large Entrance

Abobi no resistance

No resistance from Abobi

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.