[Verse 1: Monaky]
As I dey waka this trail
As I walk this trail
Pray make I no see quanta
I pray not to see quanta
Pray make I no see wetin no dey palash
I pray not to see what isn’t beautiful
Goodness and mercies follow me up and down, 'cause life nawa
Goodness and mercy follow me around, 'cause life is hard
Some yarn opata, talk say stammerer no go say baba
Some talk nonsense, say a stutterer won’t say father
Better reminder to further push the plan
A better reminder to push the plan further
Na bad worker man dey carry blame cutlass
Only a bad worker carries the blame
Jump am pass
Jump past it
[Chorus: Monaky]
Tell 'em everything na time, time, time, time
Tell them everything is time, time, time, time
Can't hurry the timeline, it gets better like old wine
Can’t hurry the timeline, it gets better like old wine
(E go come)
(It will come)
Everything na time, time, time, time
Everything is time, time, time, time
Can’t hurry the timeline, it gets better like old wine
Can’t hurry the timeline, it gets better like old wine
(E go come)
(It will come)
[Post-Chorus: Morrelo]
Yeah, yeah
Yeah, yeah
E don tey wey I realize, everything dey clear in time
It’s been a while since I realized, everything becomes clear in time
See to reason no be crime
To reason is not a crime
Wetin dey my mind, no be any man concern
What’s on my mind is no man’s concern
Your 6 fit to be my 9
Your 6 can be my 9
Make you no go look my time
Don’t look at my time
Oga make you cool down, 'cause everything dey clear in time, in time
Sir, cool down, 'cause everything becomes clear in time, in time
[Verse 2: Monaky]
Oya make I give you some instances
Okay, let me give you some examples
Everybody approach am differently
Everybody approaches it differently
I fit get hotel make you get Bentley, priorities
I can have a hotel while you have a Bentley, priorities
Nobody be lazy person
No one is lazy
Fist ever ready be like praying mantis, eh-ehn
A fist always ready is like a praying mantis, eh-ehn
Me and you dey talk the same thing
You and I are talking about the same thing
I say na Father, you say na Catechist
I say it’s father, you say it’s catechist
[Chorus: Monaky]
Tell 'em everything na time, time, time, time
Tell them everything is time, time, time, time
Can't hurry the timeline, it gets better like old wine
Can’t hurry the timeline, it gets better like old wine
(E go come)
(It will come)
Everything na time, time, time, time
Everything is time, time, time, time
Can't hurry the timeline, it gets better like old wine
Can’t hurry the timeline, it gets better like old wine
(E go come)
(It will come)
[Post-Chorus: Morrelo]
Yeah, yeah
Yeah, yeah
E don tey wey I realize, everything dey clear in time
It’s been a while since I realized, everything becomes clear in time
See to reason no be crime
To reason is not a crime
Wetin dey my mind, no be any man concern
What’s on my mind is no man’s concern
Your 6 fit to be my 9
Your 6 can be my 9
Make you no go look my time
Don’t look at my time
Oga make you cool down, 'cause everything dey clear in time, in time
Sir, cool down, 'cause everything becomes clear in time, in time
[Outro]
[?]
Please sign in to leave your vibe.