[Verse 1]
When I wan enter your matter no dey do anyhow mama no be your name wey dem use write bible
When I want to enter your matter, don't act anyhow, mama, your name is not what they used to write the bible
Even if you Dey for that time mama better off all this your drama no dey do like 13th disciple
Even if you were there at that time, mama, better off all this your drama, don't act like the 13th disciple
I go follow you
I will follow you
Who no know you
Who doesn't know you
Had my eyes on you we barely talk o
Had my eyes on you, we barely talk, oh
anytime our eyes lock you chuckle
Anytime our eyes lock, you chuckle
girl you know your body talk good
Girl, you know your body talks good
[Chorus]
Baby you are very unruly
Baby, you are very unruly
The way you take whine on me
The way you dance on me
This your dance
This your dance
Tó bloody
So bloody
Your body says it all
Your body says it all
Baby you are very unruly
Baby, you are very unruly
The way you take whine on me
The way you dance on me
This your dance
This your dance
Tó bloody
So bloody
Your body says it all
Your body says it all
[Verse 2]
About to risk it all
About to risk it all
For real
For real
Your body talk I talk back
Your body talks, I talk back
For you I be hired killer gimme contract
For you, I am a hired killer, give me a contract
Even terminator self dey find my contact
Even the Terminator himself is trying to find my contact
E nah fit understand the vibe I come from FESTAC
He can't understand the vibe I come from FESTAC
I Dey on dat
I am on that
We no need press start
We don't need to press start
If your girl dey for relationship we end am
If your girl is in a relationship, we end it
No be question
It's not a question
Wey my men dem
Where my men at
[Chorus]
Baby you are very unruly
Baby, you are very unruly
The way you take whine on me
The way you dance on me
This your dance
This your dance
Tó bloody
So bloody
Your body says it all
Your body says it all
Baby you are very unruly
Baby, you are very unruly
The way you take whine on me
The way you dance on me
This your dance
This your dance
Tó bloody
So bloody
Your body says it all
Your body says it all
It says things
It says things
It talks
It talks
Your body says it all
Your body says it all
It says things
It says things
It talks
It talks
Your body says it all
Your body says it all
[Verse 3]
Oddiemania
Oddiemania
Baby you know I like it when you freaky whine
Baby, you know I like it when you freakily whine
Under light in the night
Under light in the night
90 minutes no extra time
90 minutes, no extra time
You know it's divine
You know it’s divine
When you sink in to mine
When you sink into mine
Hold me pipe and you blow like piper
Hold me pipe and you blow like a piper
Suck me something like viper
Suck me something like a viper
Till I'm hyper
Till I’m hyper
wipe me down like diner
Wipe me down like a diner
Dirty Diana
Dirty Diana
Please sign in to leave your vibe.