Commona Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro]

Obah!

Obah!

I'm just a commona

I’m just a commoner

I'm just a commona

I’m just a commoner



[Verse 1: Tiwa Savage, Mystro]

If you no pick, you go miss the job

If you don’t pick, you will miss the job

Person wey load money don dey call

Someone who loaded money is calling

Me I no swag, I no get kpa

Me I have no swag, I have no kpa

I'm a commona, commona

I’m a commoner, commoner

If you chop slap you go take Panadol

If you get a slap you will take Panadol

For the matter dem go like to rojọ, mi o rojọ

For the matter they would like to rot, I won't rot

Aro, hmm

Aro, hmm

Mi o rojọ

I won't rot

I'm just a commona

I’m just a commoner

Ki lo n sọ, hmm

What are you saying, hmm

Ki lo gbọ?

What are you hearing?

To ba ṣẹlẹ awo lọ

If it happens, it goes down

Ta lo ni motor to lọ post?

Who owns the car that went to the post?

If owner catch you, you go know

If the owner catches you, you will know

Wọn ni ko ma farawe, farawe, farawe

They said not to match, match, match

You want to jaye like boys from Malay' ko wọle

You want to enjoy like boys from Malay' who don’t enter

But wetin I know oh

But what do I know oh

I'm just a commona

I’m just a commoner



[Verse 2: Tiwa Savage, Mystro]

Dem say na you be benefactor (Ahn, ahn, ahn)

They say you are the benefactor (Ahn, ahn, ahn)

Life changer (Ahn, ahn, ahn)

Life changer (Ahn, ahn, ahn)

Big spender (Ahn, ahn, ahn)

Big spender (Ahn, ahn, ahn)

Eh

Eh

Ọwọ epo ni wọn n bani la

They are giving us oil money

Mhmm (Ahh han ah)

Mhmm (Ahh han ah)

Nobody wan know

Nobody wants to know

Mm-mmm (Ahh han ah)

Mm-mmm (Ahh han ah)

You say wetin

You say what

But wetin I know ahh han ah

But what do I know ahh han ah

I'm just a commona

I’m just a commoner



[Verse 3: Olamide]

Ehn, my people come make I play you the cassette oh

Ehn, my people come let me play you the cassette oh

Your life dey your hand like a handset oh

Your life is in your hands like a handset oh

But е no get manual like math set oh

But it doesn’t have a manual like math set oh

I'm just a commona

I’m just a commoner

You no fit fight am for long еven if you get black belt oh

You can’t fight it for long even if you have a black belt oh

People wey want to use you, you must get oh

People who want to use you, you must have oh

When your life Yori Yori like Bracket oh

When your life is Yori Yori like Bracket oh

I'm just a commona

I’m just a commoner

Ebelebe, sọkutu wọwọ

Ebelebe, shake your waist

O kala mọ ọn, o fi si kọrọ

You have known it, you put it in your pocket

You like to spend all your money for biggie bam bam

You like to spend all your money on big deals bam bam

Ẹ ṣa gbana ko to de e o ti la TomTom (Leave am for am)

You better hold on before it gets to you to leave it (Leave it for them)

Nobody holy, no, nobody oh

Nobody is holy, no, nobody oh

No dey do like assistant Holy Ghost

Don’t act like a Holy Ghost assistant

No dey do like you hate enjoyment

Don’t act like you hate enjoyment

You like enjoyment and you want to join them, ah

You like enjoyment and you want to join them, ah

Me I follow am for one corner for adugbo

Me I follow it in one corner in the neighborhood

Dem yapa, dem ṣayo, dem fagbo

They party, they rejoice, they enjoy

No dey look o, no dey look o, no dey look o

Don’t look, don’t look, don’t look

No dey look o like we no know you be ogbologbo

Don’t look like we don’t know you are a big shot

Ọgọrọ, jọ

Ọgọrọ, please

Omugọ, jọ

Omugọ, please

Sir Ugo, jọ

Sir Ugo, please

Ase ọmọ, jọ

Ase ọmọ, please

Ote ọmọ, jọ

Ote ọmọ, please

Omugọ ọmọ, jọ

Omugọ ọmọ, please

But wetin I know I'm just a commona o

But what do I know I’m just a commoner o



[Refrain: Tiwa Savage, Olamide, Both]

Commona commona commona oh

Commoner commoner commoner oh

I'm just a commona

I’m just a commoner

Just a commona commona commona oh

Just a commoner commoner commoner oh

I'm just a commona

I’m just a commoner

They gat me singing no love

They got me singing no love

No love

No love

Ọmọ mo fọ o

Child I’m telling you

Can't you see the picture?

Can’t you see the picture?

Picture

Picture

When I dey draw

When I am drawing

Like ọgbọnọ yeah

Like wisdom yeah

Commona commona commona ooo

Commoner commoner commoner ooo

I'm just a commona

I’m just a commoner

Just a commona commona commona ooo

Just a commoner commoner commoner ooo

I'm just a commona

I’m just a commoner

They gat me singing no love

They got me singing no love

No love

No love

Ọmọ mo fọ o

Child I’m telling you

Can't you see the picture?

Can’t you see the picture?

Picture

Picture

When I dey draw

When I am drawing

Like ọgbọnọ yeah

Like wisdom yeah

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.