[M.I]
God save me from karishika
God save me from karishika
I was stucked on the booty Like a car sticker
I was stuck on the booty Like a car sticker
I was stucked on bress Like a brassiere
I was stuck on breast Like a brassiere
Until she give me problem Like a maths teacher
Until she gave me problems Like a maths teacher
These girls mehn I no dey trust dem
These girls man I don’t trust them
Once u are posh, Den
Once you are posh, Then
Dey go form crush, Den
They will act like they have a crush, Then
Dey go con rush men Into endorsement
They will rush men Into endorsement
Now she don brand you
Now she has branded you
She need reimbursement
She needs reimbursement
To God b the glory For ma story
To God be the glory For my story
Girl wey dey hang out With me and my hommie
Girl who hangs out With me and my homie
Say I will give u money If u know me
Says I will give you money If you know me
Started to levitate She was higher dan kpoli
Started to levitate She was higher than kpoli
After all our prayers to God
After all our prayers to God
I promise I will never follow yansh at all
I promise I will never follow behind at all
She raise my bp and cholesterol
She raised my blood pressure and cholesterol
And am speaking from experience
And I’m speaking from experience
Like pastor boy
Like pastor boy
Killer with the flow Cus nobody sicker
Killer with the flow Because nobody is sicker
The money and the fame Now coming quicker
The money and the fame Now coming quicker
Queen of the coast Don dey find a nigga
Queen of the coast Is looking for a nigga
Lord save me from karishika
Lord save me from karishika
[ShowDemCamp]
Killer with the flow Cus nobody sicker
Killer with the flow Because nobody is sicker
The money and the fame Now coming quicker
The money and the fame Now coming quicker
Queen of the coast Done dey find a nigga
Queen of the coast Has been looking for a nigga
Lord save me from karishika
Lord save me from karishika
Am in dallas forming oil and gas dude
I'm in Dallas acting like an oil and gas dude
Treating her fat belly bell Like where u at boo
Treating her fat belly bell Like where you at boo
I see these karishikas Tryna pass through
I see these karishikas Trying to pass through
Dem dey form wife Me I just dey catch cruise
They're acting like wives I’m just catching cruise
Killer with d the flow Guess who
Killer with the flow Guess who
Flyest and the illest Call it bird flu
Flyest and the illest Call it bird flu
Any queen of the coast I reject you
Any queen of the coast I reject you
Omo Who b karishika to a neptune
Omo Who is karishika to a Neptune
Flash back Did I tap that Make her back track
Flashback Did I tap that Make her backtrack
Too many karishikas On my snap chat
Too many karishikas On my Snapchat
Tryna confuse me When I see that yansh clap
Trying to confuse me When I see that butt clap
But is premature In and out Sharp sharp
But it’s premature In and out Quick quick
Rap cat
Rap cat
Battle through lasgidi with my woes
Battle through Lagos with my woes
Just aBells on my heels
Just aBells on my heels
Lord Keep me on my toes
Lord Keep me on my toes
Why I ain gat time To chill
Why I haven’t got time To chill
U Can say am being cold
You can say I’m being cold
When they see u making mills
When they see you making money
They start coming for your soul
They start coming for your soul
Like, One karashika, Two karashika
Like, One karashika, Two karashika
Omo cool down No time nice to meet ya
Omo cool down No time nice to meet you
Queen of the night
Queen of the night
Come dey form monalisa
Come acting like Mona Lisa
That's why falz call some guys
That’s why Falz calls some guys
Come dey feature for karishika
Come feature for karishika
Oh Lord karishika, Karishika
Oh Lord karishika, Karishika
Oh lord karishika
Oh lord karishika
And am back with the
And I’m back with the
U can touch it But u feel it
You can touch it But you feel it
SEE these boys are me artillery
SEE these boys are my artillery
And now we on the killing screen
And now we’re on the killing screen
These karishikas feeling me
These karishikas feeling me
I see dere spirit vividly
I see their spirit vividly
Dey trying to get my soul
They’re trying to get my soul
But I fade Before dey finish me
But I fade Before they finish me
Diminish me
Diminish me
Dey go suck u dry Like some kilishi
They will suck you dry Like some kilishi
Because we running this
Because we’re running this
Dey just exercise utility
They just exercise utility
Oh lord karishika, Oh lord
Oh lord karishika, Oh lord
Killer with the flow Cus nobody sicker
Killer with the flow Because nobody is sicker
The money and the fame Now coming quicker
The money and the fame Now coming quicker
Queen of the coast Don dey find a nigga
Queen of the coast Is looking for a nigga
Lord save me from karishika
Lord save me from karishika
[Falz]
Killer with the flow Cus nobody sicker
Killer with the flow Because nobody is sicker
The money and the fame Now coming quicker
The money and the fame Now coming quicker
Queen of the coast Don dey find a nigga
Queen of the coast Is looking for a nigga
Lord save me from karishika
Lord save me from karishika
Wetin u smoke
What are you smoking
Wey dey make u feel like lioness
That makes you feel like a lioness
Queen of the coast Oya
Queen of the coast Oya
Recover from your highness
Recover from your highness
U think I'll let u come And
You think I’ll let you come And
Lie down on my mattress
Lie down on my mattress
Dey initiate a man
They initiate a man
To the brotherhood of darkness
To the brotherhood of darkness
Why e be say
Why does it seem
Elegushi beach Be your address
Elegushi beach Be your address
You see the spirit Wey u cover
You see the spirit That you cover
Under that dress But u say u pure
Under that dress But you say you are pure
U dey form sister Agnes U dey try
You’re acting like Sister Agnes You’re trying
U should get an Oscar U na actress
You should get an Oscar You’re an actress
Wey ogbanjeI dey bind mami water
That ogbanje I’m binding mami water
Eyin iya aje Eh ma try gbabi koja
Eyin iya aje Please don’t try to get me
Such a beauty queen I for marry adeshola
Such a beauty queen I would marry Adeshola
Till I come see with my eyes Shes having comma
Until I saw with my eyes She’s having a comma
Mo Double cross eh Kotomu Moh sarey soda
Mo Double cross eh Kotomu Moh sarey soda
I no know How chioma
I don't know How Chioma
Take put me for tight corner
Put me in a tight corner
If we fall for d sexyness
If we fall for the sexiness
Treat them with the negligence
Treat them with negligence
Lord have mercy
Lord have mercy
Save us from the pestilence
Save us from the pestilence
Killer with the flow Cus nobody sicker
Killer with the flow Because nobody is sicker
The money and the fame Now coming quicker
The money and the fame Now coming quicker
Queen of the coast Don dey find a nigga
Queen of the coast Is looking for a nigga
Lord save me from karishika
Lord save me from karishika
Please sign in to leave your vibe.