[Intro: Rema]
Your baby no reach my baby
Your baby didn't reach my baby
Dey play, ọmọ, dey play hmm
Play, child, play hmm
Body calling na wahala oh
Body calling is trouble oh
Calling Mayday oh
Calling Mayday oh
Salide, mademoiselle
Salide, mademoiselle
Ah, Imade oh, oh
Ah, Imade oh, oh
She don muzz me oh, hmm
She has put me in a headlock oh, hmm
[Chorus: Rema]
You sabi wetin you dey do
You know what you are doing
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu
You are making me go mukulu, mukulu, mukulu
Mukulu, mukulu, mukulu
Mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, knununu, kununu
Say you are sweeter than kununu, knununu, kununu
Kununu, knununu, kununu
Kununu, knununu, kununu
Day by day you dey burst my bolo-bolo oh
Day by day you are bursting my bolo-bolo oh
You got me like woah woah woah ah
You got me like woah woah woah ah
You feel am abi hmm-hmm-hmm
You feel it right hmm-hmm-hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
You know the ladder right, so climb it, hmm
The thing e dey make your leg it wiriri oh
The thing is making your legs shake oh
E dey wiriri oh
It’s shaking oh
[Verse 1: Olamide]
Been a long time wey you see a real G
It's been a long time since you saw a real G
Wey go hold you down, wey knock you off your feet
Who will hold you down, who will knock you off your feet
Omotena I love you can’t you see
Girl, I love you, can’t you see
E be me wey dey yarn, it's not the Hennessy
It’s me talking, it’s not the Hennessy
The way you sangalow the other day
The way you flirted the other day
How’s a man gonna try and look the other way
How’s a man going to try and look the other way
Give my life up if you want to run away
Give my life up if you want to run away
I go follow you no need to shalaye oh
I will follow you, no need to talk oh
Kilofe? Girl I want to be there
What’s happening? Girl I want to be there
The way I go dey lay the pipe you go dey fear
The way I’m going to lay the pipe, you will fear
You go confirm am say the bad man truly care
You will confirm that the bad man truly cares
If you gbemidebe mo ma le lulu báşą
If you gbemidebe, I will let you be
Ego jim jim weh go make your misery end
Money will come that will make your misery end
You know I get the gin and I no kuku send
You know I have the gin and I’m not sending
And as long as you are making that booty bend
And as long as you are making that booty bend
When I knock on ur door na that one be the gehngehn
When I knock on your door, that’s the real deal
[Chorus: Rema]
You sabi wetin you dey do
You know what you are doing
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu
You are making me go mukulu, mukulu, mukulu
Mukulu, mukulu, mukulu
Mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, knununu, kununu
Say you are sweeter than kununu, knununu, kununu
Kununu, knununu, kununu
Kununu, knununu, kununu
Day by day you dey burst my bolo-bolo oh
Day by day you are bursting my bolo-bolo oh
You got me like woah woah woah ah
You got me like woah woah woah ah
You feel am abi hmm-hmm-hmm
You feel it right hmm-hmm-hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
You know the ladder right, so climb it, hmm
The thing e dey make your leg it wiriri oh
The thing is making your legs shake oh
E dey wiriri oh
It’s shaking oh
[Verse 2: Olamide]
You go call me ole ajibole the way I skiboro
You will call me a trickster the way I move
And you no go need any love doctor
And you won’t need any love doctor
Emi ma gbọ ọmọ lọ
I will listen to the girl
Oya Abella danger with the tatashe
Come Abella, danger with the pepper
This you body too spicy like ayamashe
This body of yours is too spicy like ayamashe
Know you want something new and not the cliche
You know you want something new and not the cliché
Oya kashe come and defend your cache
Come and defend your treasure
No do garaje
Don’t mess around
Kilofe? Girl I want to be there
What’s happening? Girl I want to be there
The way I go dey lay the pipe you go dey fear
The way I’m going to lay the pipe, you will fear
You go confirm am say the bad man truly care
You will confirm that the bad man truly cares
If you gbemidebe mo ma le lulu báşą
If you gbemidebe, I will let you be
Ego jim jim weh go make your misery end
Money will come that will make your misery end
You know I get the gin and I no kuku send
You know I have the gin and I’m not sending
And as long as you are making that booty bend
And as long as you are making that booty bend
When I knock on ur door na dat one be the gehngehn
When I knock on your door, that’s the real deal
[Chorus: Rema]
You sabi wetin you dey do
You know what you are doing
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu
You are making me go mukulu, mukulu, mukulu
Mukulu, mukulu, mukulu
Mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, knununu, kununu
Say you are sweeter than kununu, knununu, kununu
Kununu, knununu, kununu
Kununu, knununu, kununu
Day by day you dey burst my bolo-bolo oh
Day by day you are bursting my bolo-bolo oh
You got me like woah woah woah ah
You got me like woah woah woah ah
You feel am abi hmm-hmm-hmm
You feel it right hmm-hmm-hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
You know the ladder right, so climb it, hmm
The thing e dey make your leg it wiriri oh
The thing is making your legs shake oh
E dey wiriri oh
It’s shaking oh
Please sign in to leave your vibe.