THERAPY SESSION Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro: Erigga]

Drag backie, fuck bitches, get money

Drag backie, fuck bitches, get money

Drag backie, fuck bitches, get money

Drag backie, fuck bitches, get money



[Verse 1: Erigga]

That smallie wen pickup been dey carry comot hood

That small girl who picked up was carrying her hood

Pickup don carry am comot hood

Pickup has carried her out of the hood

Who get money say no level, why e no travel?

Who has money says there is no level, why didn't he travel?

I tire for Gaga, everything no be gra gra

I'm tired of Gaga, not everything is about gra gra

The new DPO wen come so no dey take nonsense

The new DPO that came doesn't take nonsense

Small offence, kra kra hope you sabi jump fence

Small offense, kra kra hope you know how to jump the fence

Super Mario wey I dey blow come from different world

Super Mario that I'm blowing is from a different world

Na through my pipe she go down, head me make you big

Through my pipe, she'll go down, head me make you big

I dey my backyard for Paris smoke igbo dey gist

I'm in my backyard in Paris smoking igbo and chatting

With one of my guy wen don dey the country since

With one of my guys who has been in the country since

I let am know say my guy as I dey like this

I let him know that my guy, as I'm like this

No be abroad dey do me

It's not abroad that is doing me

Where the kpogiri?

Where's the kpogiri?

When I dey four years, me and my mama go market

When I was four years old, my mama and I would go to the market

Before she turn, I don lost, you go fear your head

Before she turned, I got lost, you'd fear for your head

Before she go tv, I don waka reach house

Before she would go to the TV, I already walked home

Lost boy, no be today

Lost boy, not today

Igbo be shisha, lai lai

Igbo is shisha, lai lai



[Chorus: Bella Shmurda]

Lai lai, if no be Jesus, I for dey calvary

Lai lai, if it's not Jesus, I would be in Calvary

Ra ile si egbe dealer, make I smoke anything

Ra ile si egbe dealer, let me smoke anything

If no be God, I for don do many things

If not God, I would have done many things

Shoot anybody, I go pai anything

Shoot anybody, I would not care about anything


[?]

Where my money dey? Mo ni kan gbe wa

Where's my money? Mo ni kan gbe wa

In a gang style omo mon Fela

In a gang style omo mon Fela

Jungle don cast

Jungle don cast

Make you change pattern, make you no go japata

Change your pattern, don't go japata



[Verse 2: Erigga]

Some kind times you fit dey tag me I no go know

Sometimes you might tag me and I won't know

For your mind I bone, you wen dey feel my jam

In your mind I’m ignoring you, while you feel my jam

Suppose understand but instead you prefer to post

You should understand but instead, you prefer to post

Rubbish comments who hurt you? Na your ego

Rubbish comments, who hurt you? It's your ego

Ewo health foreplay with mental health

Ewo health foreplay with mental health

You no go fit

You won't be able to

I need to trust you first but that one be concern

I need to trust you first but that one is a concern

Who them sign no be business, my business fine

Who they signed is not my business, my business is fine

See the space I dey occupy like bottom keypad

See the space I occupy like the bottom keypad

Nobody trespass, my era no dey do keyboard

Nobody trespasses, my era doesn't do keyboard

Na where you dey record we dey come

Where you are recording is where we are coming

I get person wen dey stay your estate

I have someone staying in your estate

To enter no go hard me gan

Entering won’t be hard for me

Them sabi me, the kala go dey sikorkor

They know me, the kala will be sikorkor

Use your ego scratch your balls okrikpoto

Use your ego to scratch your balls okrikpoto

Place the crown for my head, wash the blood comot

Place the crown on my head, wash the blood off

Fly wen no wan gree wise go follow DB comot

A fly that does not want to be wise will follow DB out

Dead body surplus

Dead body surplus



[Chorus: Bella Shmurda]

Lai lai, if no be Jesus, I for dey calvary

Lai lai, if it's not Jesus, I would be in Calvary

Ra ile si egbe dealer, make I smoke anything

Ra ile si egbe dealer, let me smoke anything

If no be God, I for don do many things

If not God, I would have done many things

Shoot anybody, I go pai anything

Shoot anybody, I would not care about anything


[?]

Where my money dey? Mo ni kan gbe wa

Where's my money? Mo ni kan gbe wa

In a gang style omo mon Fela

In a gang style omo mon Fela

Jungle don cast

Jungle don cast

Make you change pattern, make you no go japata

Change your pattern, don't go japata



[Outro: Erigga]

Drag backie, fuck bitches, get money

Drag backie, fuck bitches, get money

Drag backie, fuck bitches, get money

Drag backie, fuck bitches, get money

Drag backie, fuck bitches, get money

Drag backie, fuck bitches, get money

Drag backie, fuck bitches, get money

Drag backie, fuck bitches, get money

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.