Happy Day Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro]


[?]

Yemi Alade, mm

Yemi Alade, mm

Yasso

Yasso



[Verse 1]

My bobo don break my heart

My guy has broken my heart

E don play me like football

He has played me like football

I don call the next bobo

I have called the next guy

I no send, oh

I don't care, oh

Omo, omo, my landlord don dey knock

Baby, baby, my landlord is knocking

E wan make I pack comot

He wants me to pack out

I don waka go Lagos

I have gone to Lagos

I no send, oh

I don't care, oh



[Pre-Chorus]

I go dey bele full, bele full

I will be full, full

Nothing you fit to, fit to do

Nothing you can do, do

I'm gonna be happy all day

I'm gonna be happy all day

Me no mind the jealousy, jealousy

I don't mind the jealousy, jealousy

Nothing wey you go fit to do

Nothing you can do

I'm gonna be happy all day

I'm gonna be happy all day



[Chorus]

I don't mind if I wake up with one thousand

I don't mind if I wake up with one thousand

And tomorrow na two billion

And tomorrow is two billion

Still a happy day

Still a happy day

For my mind I go still get two billion

In my mind, I will still have two billion

But right now na ten thousand

But right now, it's ten thousand

Still a happy day

Still a happy day



[Post-Chorus]

Whether today (Or today, oh)

Whether today (Or today, oh)

Or tomorrow (Or na tomorrow)

Or tomorrow (Or tomorrow)

We go jaiye (Go better)

We will enjoy (Go better)

We go dey outside (We go better)

We will be outside (We will be better)

Whether today (Or today)

Whether today (Or today)

Or tomorrow (Or na tomorrow)

Or tomorrow (Or tomorrow)

Wе go jaiye (Go better)

We will enjoy (Go better)

Wе go dey outside (We go better)

We will be outside (We will be better)



[Verse 2]

I don't mind if e nepa no dey

I don't mind if the power is out

My inverter go dey

My inverter will be there

I go still dey shine bright

I will still shine bright

Omo, I go hip-hop, hooray

Baby, I will hip-hop, hooray

I no dey worry my mind

I am not worrying my mind

I just wan live my life, oh

I just want to live my life, oh

Omo, na my happiness consign me

Baby, my happiness concerns me



[Pre-Chorus]

I go dey bele full, bele full

I will be full, full

Nothing you fit to, fit to do

Nothing you can do, do

I'm gonna be happy all day

I'm gonna be happy all day

Me no mind the jealousy, jealousy

I don't mind the jealousy, jealousy

Nothing wey you go fit to do

Nothing you can do

I'm gonna be happy all day

I'm gonna be happy all day



[Chorus]

I don't mind if I wake up with one thousand

I don't mind if I wake up with one thousand

And tomorrow na two billion

And tomorrow is two billion

Still a happy day

Still a happy day

For my mind I go still get two billion

In my mind, I will still have two billion

But right now na ten thousand

But right now, it's ten thousand

Still a happy day

Still a happy day



[Post-Chorus]

Or na, na today (Whether today)

Or today (Whether today)

Or na, na tomorrow (Or tomorrow)

Or tomorrow (Or tomorrow)

We go dey jaiye (We go jaiye)

We will enjoy (We will enjoy)

Ah (We go they outside), we go they outside

Ah (We will be outside), we will be outside

Whether today (Or na, na today)

Whether today (Or today)

Or tomorrow (Or na, na tomorrow)

Or tomorrow (Or tomorrow)

We go jaiye (Ah)

We will enjoy (Ah)

We go they outside (Yeah, oh)

We will be outside (Yeah, oh)

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.