[Intro]
'Bile!
‘Bile!
[Verse 1: Ruger]
I am obsessed
I am obsessed
I am so in love with myself
I am so in love with myself
I dey burst my own brain
I am bursting my own brain
Still impressed with myself
Still impressed with myself
You can not shame the shameless
You cannot shame the shameless
First work on yourself
First work on yourself
You no righteous fit the girls
You are not righteous for the girls
Wey dey stand Osapa by twelve
Who are standing at Osapa by twelve
Block myself sef na star chance
Blocking myself is also a star chance
I am listening to Adele
I am listening to Adele
Tell myself
Telling myself
Ruger go easy on them
Ruger go easy on them
If I don boof them finish
If I have finished dealing with them
Who I wan compete with
Who do I want to compete with
If I don lock them inside canon
If I have locked them inside canon
Who dey wan come beef with
Who will they come back to beef with?
[Chorus: Ruger]
Money na water
Money is like water
And hin no get enemy
And it has no enemies
Me and my bros
Me and my bros
We go make am by any means
We will make it by any means
As it is
As it is
Na Mint full my Jeans
My jeans are full of mint
We dey do giveaway
We are doing giveaways
At all at all or anything
At all at all or anything
Who run am
Who runs it
Na bros J run everything
It's bros J who runs everything
Wetin be say
What is savings, we have spent everything
It's semo we don chop everything
As it is
As it is
My jeans is full of mint
Na Mint full my Jeans
We are doing giveaways
We dey do giveaway
At all at all or anything
At all at all or anything
[Verse 2: Zlatan]
I suppose go for Xray
I should go for an X-ray
Cos everyday man i dey chest billing (kilo wi)
Because every day I'm chest billing (what's up)
Owu no go see me (kilo so)
Owu will not see me (what's up)
And the money no go finish (kilo wo)
And the money will not finish (what's up)
Check my head to my toe
Check from my head to my toes
Alhamdulillah you go see the steeze
Alhamdulillah you will see the style
Diamond on my neck
Diamond on my neck
Body don dey freeze
My body is freezing
Fine fine girls dey wan give me kiss
Beautiful girls want to give me a kiss
I no fit stay up all night (all night)
I cannot stay up all night (all night)
Make i no collect money like usher (usher)
So I can collect money like Usher (Usher)
All my men dey para
All my men are getting hyped
Abi make i show you my contact (ppprrrrrrrr)
Should I show you my contact (ppprrrrrrrr)
Enemies na bastard (bastard)
Enemies are bastards (bastards)
Dey later throway salute and shaun sir
They later throw a salute and say sir
Mo kala gan mr joker
I’m stingy, Mr. Joker
How much be my money in total
How much is my money in total
Bros J (ah)
Bros J (ah)
Make i no see nemesis
Let me not see nemesis
I don dey collect head inside mercedes
I have been collecting heads inside Mercedes
If you dey do werey in God premises (kilo n so)
If you are acting crazy in God's presence (what's up)
For days (ah)
For days (ah)
Lati bere genesis
From the beginning of Genesis
Oba collabo ni ko se lo mi (ko se lo mi)
King of collaborations, there's no other person (there's no other person)
Ruger gbe won lo pelu melody
Ruger is taking them away with melody
[Chorus: Ruger and Zlatan]
Money na water (water)
Money is like water (water)
And he no get enemy
And it has no enemies
Me and my bros
Me and my bros
We go make am
We will make it
By any means (any means)
By any means (any means)
As it is
As it is
Na Mint full my Jeans (ayi)
My jeans is full of mint (ayi)
We dey do giveaway
We are doing giveaways
At all at all or anything (je o mo je o mo)
At all at all or anything (you know, you know)
Who run am (ah)
Who runs it (ah)
Na bros J run everything (bros j)
It's bros J who runs everything (bros J)
Wetin be say
What is savings, we have spent everything (everything)
It's semo we don chop everything (everything)
As it is
As it is
My jeans are full of mint (plenty mint)
Na Mint full my Jeans (plenty mint)
We are doing giveaways
We dey do giveaway
At all at all or anything (who runs it ah)
At all at all or anything (who run am ah)
[Outro: Zlatan]
If Oluwa no run am
If God doesn't run it
Shey na Usain Bolt wan run a
Is it Usain Bolt that wants to run it
Please sign in to leave your vibe.