Incoming Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Verse]

All chase is my peace of mind

All chase is my peace of mind

E get some things that I don't subscribe

There are some things that I don’t subscribe

Bad from time for a long long time

Bad from time for a long long time

From a long long time

From a long long time



[Chorus]

I know they can see me coming

I know they can see me coming

From afar fire burning

From afar fire burning

Remember when you dey do me corny

Remember when you were doing me dirty

Long enough I've been running

Long enough I’ve been running

Tell that man make them give me space o

Tell that man to give me space o

Me gun burst fire blaze o

My gun burst fire blaze o

Cos we don see rainy days o

Because we have seen rainy days o

Long enough we've been grinding

Long enough we’ve been grinding



[Verse]

Should incase o

Just in case o

Tell dem make dem comot for my face o

Tell them to get out of my face o

Oh Lord, me nah fit relate o

Oh Lord, I can’t relate o

Only dollar and the pounds o

Only dollar and the pounds o

I dey chase o

I’m chasing o



[Chorus]

I know they can see me coming

I know they can see me coming

From afar fire burning

From afar fire burning

Remember when you dey do me corny

Remember when you were doing me dirty

Long enough I've been grinding

Long enough I’ve been grinding

Tell that man make them give me space o

Tell that man to give me space o

Me gun burst fire blaze o

My gun burst fire blaze o

Cos we don see rainy days o

Because we have seen rainy days o

Long enough we've been running

Long enough we’ve been running



[Verse]

We've been blessed o

We’ve been blessed o

Many things I no fit yarn for the stable

Many things I can’t say for the stable

I'm so grateful

I’m so grateful

Never think I forget how you dey protect, mmmm

Never think I forget how you protect me, mmmm



[Pre-Chorus]

All I want is my peace of mind

All I want is my peace of mind

E get some things that I don't subscribe

There are some things that I don’t subscribe

Bad from time for a long long time

Bad from time for a long long time

Ọmọ I know say, say the sun gon shine

Child, I know that the sun will shine



[Chorus]

Work nonstop till I reach my prime

Work nonstop till I reach my prime

And I work nonstop till I get dem whine

And I work nonstop till I get them to whine

Everything solid and

Everything solid and

E be thing and

It is a thing and

She dey whine am, mmm

She is whining it, mmm



[Verse]

Should incase o

Just in case o

Tell dem make dem comot for my face o

Tell them to get out of my face o

Oh Lord, me nah fit relate o

Oh Lord, I can’t relate o

Only dollar and the pounds o

Only dollar and the pounds o

I dey chase o

I’m chasing o



[Chorus]

I know they can see me coming

I know they can see me coming

From afar fire burning

From afar fire burning

Remember when you dey do me corny

Remember when you were doing me dirty

Long enough I've been grinding

Long enough I’ve been grinding

Tell that man make them give me space o

Tell that man to give me space o

Me gun burst fire blaze o

My gun burst fire blaze o

Cos we don see rainy days o

Because we have seen rainy days o

Long enough we've been grinding

Long enough we’ve been grinding



[Chorus]

I know they can see me coming

I know they can see me coming

From afar fire burning

From afar fire burning

Remember when you dey do me corny

Remember when you were doing me dirty

Long enough I've been grinding

Long enough I’ve been grinding

Tell that man make them give me space o

Tell that man to give me space o

Me gun burst fire blaze o

My gun burst fire blaze o

Cos we don see many days o

Because we have seen many days o

Long enough we've been running

Long enough we’ve been running

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.