[Intro: ODUMODUBLVCK]
E don start? (Prra)
Has it started? (Prra)
Emrld (Yeah, yeah, yeah, yeah)
Emrld (Yeah, yeah, yeah, yeah)
Men mount (Okay)
Men mount (Okay)
Kilo wi?
What's up?
Black sheep forever, black sheep for life
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
Izgaaju ātil we kpeme, Antiworld gangsters
GE Records, you get me? ODUMODUBLVCK (Prra)
GE Records, you get me? ODUMODUBLVCK (Prra)
NATIVE, yeah (Prra)
NATIVE, yeah (Prra)
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Even if na for my people (Poaw)
Even if it's for my people (Poaw)
I no go lay down on my pistol
I won't lay down on my pistol
I no go follow protocol
I won't follow protocol
Shayo dey to brush my teeth, oh (Ayy)
Shayo is here to brush my teeth, oh (Ayy)
After I don smoke Igbo for setting were dem say make we no smoke (How many, wey dem?)
After Iāve smoked Igbo in a setting where they said we shouldn't smoke (How many, they said?)
Dem say make she no wine her bunda
They said she shouldn't shake her bunda
They must be joking, my shawty scatter protocol (Never)
They must be joking, my shawty breaks protocol (Never)
Dem say make she no wine her bunda
They said she shouldn't shake her bunda
They must be joking, my shawty scatter protocol (Protocol oh)
They must be joking, my shawty breaks protocol (Protocol oh)
[Verse 1: ODUMODUBLVCK]
Corny man go bury corny man (Hin go bury am)
A corny man will bury a corny man (He will bury him)
Corny man na continental scammer man (Hin go pieces some)
A corny man is a continental scammer man (He will tear some)
I dey look house of the person wey go interrupt my ego
I'm looking at the house of the person who will interrupt my ego
Everything go enter body bag
Everything will go into body bags
The leg, the head, the ear, the kidney, all the best (Yeah, prra)
The leg, the head, the ear, the kidney, all the good stuff (Yeah, prra)
Forget the violence, abeg make she come here show herself (Ahh), haha
Forget the violence, please let her come here and show herself (Ahh), haha
If she tender I go touch (I go touch)
If she is tender I will touch (I will touch)
If she give me I go chop (I go chop)
If she gives me I will eat (I will eat)
ODUMODU put me on the floor (Easy)
ODUMODU put me on the floor (Easy)
PG carry shayo come
PG brought shayo
Igbo dey my back
Igbo is on my back
I go roll up jumbo tie (Ah)
I will roll up jumbo tie (Ah)
See the police man dey come (Come)
See the policeman is coming (Come)
I go blow am for hin face (Face)
I will blow it in his face (Face)
Then I tuama for my life
Then I will tuama for my life
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Even if na for my people
Even if it's for my people
I no go lay down on my pistol
I won't lay down on my pistol
I no go follow protocol
I won't follow protocol
Shayo dey to brush my teeth oh
Shayo is here to brush my teeth oh
After I don smoke Igbo for setting were dem say make we no smoke
After Iāve smoked Igbo in a setting where they said we shouldn't smoke
Dem say make she no wine her bunda
They said she shouldn't shake her bunda
They must be joking, my shawty scatter protocol
They must be joking, my shawty breaks protocol
Dem say make she no wine her bunda
They said she shouldn't shake her bunda
They must be joking, my shawty scatter protocol
They must be joking, my shawty breaks protocol
[Verse 2: Teni]
Laapa scobo rayfia, mỠgbé wèrẹ wó Scolovakia
Laapa scobo rayfia, I live where they don't want Scolovakia
Teni makanaki pĆ” wį»n, ĆØmi gan gan idan
Teni makanaki has finished them, I'm like magic
And if e dey pain you, oya make you swallow Panadol, shut up (Mechonu)
And if itās painful for you, come on, take some Panadol, shut up (Mechonu)
This one motor sport, Lekki-Epe in my double door
This is motor sport, Lekki-Epe in my double door
Drift! like an Abuja boy
Drift! like an Abuja boy
Smoke everywhere, until the tyre burst
Smoke everywhere, until the tyre bursts
Like this, me I no fit die, I nor fit lose
Like this, I can't die, I can't lose
24/7 I'm always in the move
24/7 Iām always on the move
Money on my mind I dey steady catch cruise
Money on my mind, Iām steadily catching cruise
God dey my side so I no go-
God is on my side so I won't-
Like this me I no fit die, I nor fit lose
Like this, I can't die, I can't lose
24/7 I'm always in the move
24/7 Iām always on the move
Money on my mind I dey steady catch cruise
Money on my mind, Iām steadily catching cruise
God dey my side, how am I suppose to lose?
God is on my side, how am I supposed to lose?
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Even if na for my people
Even if it's for my people
I no go lay down on my pistol
I won't lay down on my pistol
I no go follow protocol
I won't follow protocol
Shayo dey to brush my teeth oh
Shayo is here to brush my teeth oh
After I don smoke Igbo for setting were dem say make we no smoke o
After Iāve smoked Igbo in a setting where they said we shouldn't smoke oh
Dem say make she no wine her bunda
They said she shouldn't shake her bunda
They must be joking, my shawty scatter protocol
They must be joking, my shawty breaks protocol
Dem say make she no wine her bunda
They said she shouldn't shake her bunda
They must be joking, my shawty scatter protocol
They must be joking, my shawty breaks protocol
[Verse 3: Masicka]
Rolling out, rolling high
Rolling out, rolling high
She fall in love, she love the style
She falls in love, she loves the style
Jump inna the benz, she love the ride
Jump in the Benz, she loves the ride
Di burner stay close, nuh crush the vibe woah
The burner stays close, donāt crush the vibe woah
Up deh right now, me cup deh pon full
Up there right now, my cup is full
Me puff di hydro, bring the bank outside
I puff the hydro, bring the bank outside
Yeah she gonna act wild, yeah thatās what I know
Yeah sheās going to act wild, yeah thatās what I know
Spread the bread fast and gyal a wine slow
Spread the bread fast and girls dance slow
Long life, riches ļ¬ whole a my bros
Long life, riches for all my bros
Fire pon me belly yeah wherever I go
Fire in my belly yeah wherever I go
Ready yeah we ready yeah we ready like woah
Ready yeah, we're ready yeah, we're ready like woah
Ready like woah
Ready like woah
Ready yeah we ready yeah we ready like woah
Ready yeah, we're ready yeah, we're ready like woah
Thugs dem heavy like, beg the father wash me sins dem every night
Thugs are heavy, like, beg the father to wash my sins every night
Get mommy purse and put some bread inna it
Get mommy's purse and put some bread in it
Rise up the laser beam and put dem head inna it
Rise up the laser beam and put their heads in it
Ready yeah we ready dawg
Ready yeah weāre ready dog
Ready yeah we ready yeah we ready like woah
Ready yeah, weāre ready yeah, weāre ready like woah
Ready like woah
Ready like woah
Please sign in to leave your vibe.